Loading video...
Video Failed to Load
Oga chop first make you use ham see front ๐ฅน๐๐
291,597 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

We will talk about the jellof and widow stuff laterโฆ how ur babe go jack Rice from junction carry am cm house ?๐ญ๐ญ

Dead man wan chop 2 cup of jollof ๐คฃ

Emphasis on the Jollof, very intentional human being.

Your baby sabi carry rice self, you no Dey grateful ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ

Woman dey carry bag of rice you no first fear

But how the babe take lift full bag of rice ๐ฒ

Husband wey no get money na non living thing ๐๐๐

Whyโs nobody addressing the elephant in the room? Howโs she carrying a full bag of rice like that????

Him say โoya go boil 2 cupsโ ๐๐

See wicker vessel dey lift 50kg bag of rice

Una no talk about how the girl take carry the bag of rice She carry am as if ma bag of pure water

Wait so nobody see say this woman lift bag of rice without flinching omoh I done see my soul mate ๐

โBoil 2 cupsโ

Hustle o, make u no die while youโre alive

Thank you for making me smile,cus omo I no laff since morning my face strong like calabar fufu

He died for rice

@xviddownload download this

So women can lift a bag of rice

Deep down jokes aside Many men are facing this shii in their homes

๐๐add two eggs baby

Hello friends! Need something new to watch?

Boil 2 cup make e no quick finish

She's a wife material ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I canโt even carry empty 12kg gas cylinder yet this lady carried 50kg bag of rice. Some women are men in disguise

What a finished man ๐คฃ

God punish u and ur jellof

Werey say jellof ๐๐๐๐

Jellof ooo, jellof๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Life just Dey simple na we complicate am

Kill me oooo

Babe wey dey carry bag of rice na red flag oo

No long cap
Related Videos
See format weh this girl use chop PocoLee money ๐๐๐ญ
D3VID ๐ข
196,970 views โข 6 months ago
