Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
OGB nah mäd man. He dey admire beauty
801,728 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
66 Kommentare

"You've never bought me anything You've never bought me anything You've never bought me anything " Baba do like say e no hear😂😂

Make I no laugh abeg 🤣

The one see woman come Dey misyarn 😂😂

Abi na 🤣🤣🤣

'Ah that one na big tiger o'😂 Ogb I know what you are

You don jonze 🤣🤣

😂😂omo this Venita fine sha make I no lie

She enter your eye

This OGB just Dey talk trash. How is he a comedian for crying out loud. What do you mean she looks like Jesus? You must be a f00l for that

Big one brr

I can feel the tension there already

Ajeh 🤣🤣

Ah ah e reach like this ? Small thing boobs been don show o Make Una take am easy oo make we no hear say them arrest person for London because of rape o.

🤣

🤣😂🤣

All this fine babes na anyhow ozour dey everly kn@ck dem. E no hard to sabi say dem dey kn@ck

🤣🤣🤣

I go lie for you🤣

This woman too fine abeg. Too underrated

Baba I do follow you

So job requires you to have hair but na your man go dey buy the hair? 😂 Omo ehn

W women in the fking chat

Why she hanging out with this nigga

Lol

3🪽

Lmao baba dey shout “hair hair” I swear on my life nah yansh dey enter hin head 😭😭😂😂😂

Sharp 🤣

Shey venita no dey age?

Nature

Omo sexy asf

Hmm

Ubi Franklin thoughts on big 3

Wiz with different style

Na who marry fuck up o Fish plenty fr ocean Chai

Walahi

Another beauty 🥰🥰🥰

Werey mind don go far he come dey misyarn😂😂

Before nko

Nah me you wan use take escape ahbi?😂😭

🤣

No be me you go use escape😂

Omo guide o ....imagine some guys wey guide scatter wey come still dey lowkey you know the kind enjoyment

Ajeh

Person no fit admire Jesus again

Hmm

I like this vanita ehh

Oti ye mi

I no understand yoruba my bro

Damn she fine

She's fine asf

I dey see this girl for my gym sometimes in lekki ifitness. Na fine fine babe o🤤 very humble in real life

Omoh

The only celebrity i actually crush on

Ashawo

Ogb Na low budget celebrity. No brushes

Wahala

There are women and there are goddesses

Watch and laugh

How is he like that?

😂😂😭you dey like jesus, as how na

E shock me

The lady is beautiful but ogb mind don go far

Zero composure my guy

Venita was that BBN girl that year abi? Her name rings a bell

She’s damn pretty

100%
Ähnliche Videos
Sensitive content
Gehgeh way dey preach against relationship online don go dey rock nyash for OGB Recent side🙆♂️😂💔
Beri🌚
202,382 Aufrufe • vor 2 Monaten
So nah the man wey dey off light for NEPA office be this 😒 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
368,046 Aufrufe • vor 11 Monaten
