Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“Ogun idile deals”😭😭
156,800 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

Person say na deals wey go deal with you😂😂

People mad gan 😂😂

Person go really buy am

@FmtProgram No worry People like dey use their hand buy wahala

Fi ọwọ́ rà ikú 😂

Bro. E mad gaan😂

Deals wey go deal with you 😅😅

If you want to get a uk used phone that’ll give you peace of mind, check the pricelist below and send a dm We buy, sell and swap🙏🏽

BRAND NEW and UK USED SAMSUNG PRICELIST

🤣😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Na the audacity he dey use market am dey muzz me😂

bro where this fucker dey find these phones? 😂

Darlington. Proper mad man🤣

Na Good deal we dey call am for Otigba

Even if he sell good phone I’m not buying shit from him.

@NanaS4i Buy from me instead 🫵🏽

i too love the guy

My brooo😂

😂😂😂

Ogun idle deals @Olaameei na wetin I sell for @timbalowo yestaday for 50k 17 pro max you no go like buy yours 😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

@leumas_nyr

O chim 🤧

You never see Bandit deals

@theonlytife Ah God abeggg😭😭😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

Which kind native doctor deals be dis😭😭

Ogun idile deals 🤣🤣

The deal way you go they deal with 🤣🤣🤣

How much be the 17pro max

😭😩😂😂

Pick your poison LMAOOOOOOOOOOOOOOO

Wait, this one go far o 😭😭😂😂😂

wtf😂😂😂

Darlington en 😂 😂

😭😭😭😂😂😂

Jesus wetin my Ear dey perceive from this video? 😭

Wtf🤣🤣🤣

I Dey die 😹
