Loading video...
Video Failed to Load
Ogun state fire service recruitment training ๐ญ๐ญโ omo! Shame dey catch me ๐ญ
605,210 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

I first think say na malawi ๐ see as shame hold me for blockus ๐๐ this water no fit quench charcoal self ๐

The pressure from my pee would extinguish fire faster than this one they were using ๐

I no fit watch till end abeg mk person explain give me ๐ญ๐

God Abeg make I no experience any fire outbreak o ๐๐

Which kind fire these ones wan Dey fight with water wey be like say na straw dem dey use? God abeg

The guy be like Waytin this man Dey talk ๐๐

41-47 45,000

Na so dem go dey march around during fire outbreak?

Useless country

We are not serious in this country at all. ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Omo my mama almost catch us ๐ญ๐ญ
MsGanja๐๐๐ณ๐ฌ
671,139 views โข 8 months ago
Sensitive content
omo W0men dey suffer๐ญ
SEUN Yk
60,228 views โข 21 days ago
