Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Oh chim Who be all these content creators sef 😭
149,691 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
44 Kommentare

Na my new fave tiktoker be this. Na Whobimostor and Iya Hassan dey gbemidebe🤣

This one no fit be my fav tiktoker o, she over wound me with her words. Talmbout salary 🤧🥹

🤣🤣🤣 She no dey filter words

She dey sound like dindinrin

Guyyy She wan dey traumatize me

I no even dey understand her sef Her brain dey on lockdown

No be lie 😭

This particular one, she get bad mouth ehn

Na first time wey I go see her be this. She don touch my wound. 😭🤧

mummy chukwudi 😭😭😂 very useless girl 😂😂😭

What’s her business?

I don’t know 😭

Them Dan shake my table

Wo 🤧

She dey always muze me

She just spoiled my night guy. I just comot for TikTok

she talks too much btw

@IamHamzha her handle by the way

Support me make I see food chop 🥺🤧

That babe ehn 😂

The way Astrid dey chooo ehnnn Stay fly brodie

Who be this one again ?

This particular girl Na werey in a good way 😂. I no follow am but Na everyday she dey show for my fyp

Mummy Chukwudi i love her gan

No oo

God abeg 🥹

😂😂😂😂

Una don carry dis girl matter com twitter

Salary finish on 3rd no come too worse???

This girl is effortlessly funny

She lowkey mentioned my name😂🤦🏼♂️

@Okjames19 Dem get sub for you o

This girl na new menace😂😂

Lmao na my childhood friend be this 😂😂

Moti che bayii 😆

U say you Dey sho??? Lmao 😂

@itz_Sadamjnr

Hamzah I like her gan

😂😂

Just mention my name .

And I be wan sleep o Westin be all this nau

This video don lower my iQ Make i go solve further maths to increase am

😂😂😂

😂😂😭
