正在加载视频...
视频加载失败
Oh- Dem later caught him 🙏🏿
383,797 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
42 条评论

Dem later caught him Oga pick one struggle. English or pidgin

They should mend him wetin no good, for inside adugbo. You Dey run like that

I trust the Egbon adugbos

Omoh Tao how is ur English teacher

She's dead 💀

Na you go kpai ham e sure for me

"Dem later caught him" How you go dey tabon so violently

"dem later caught him"

Which kind videographer be this you no show us him face?

This was before he fled. The rear bumper still intact.

Whoever took this video needs to be banned from videography

Caught who? Which kind English be that

This camera man useless

Hand go too touch am

e no fit escape am

If they mend am finish, make them still mend who make this video join 🤦🏿♂️

“Dem later caught him” as how?😭

Why them self stay public road, road are meant for cars not for double parking. I hate seeing Nigerians doing this. Small road are not meant for double parking

e no go better for camera man… why e no fit camera the murderer make we see am

Which mumu video like this?

See stupid race inside adugbo. Those Egbon adugbo go deck ham watin no good.

Which kain camera man be this?

“Dem later caught him 🙏🏿” This is the most Nigerian English I’ve ever read on this app. 😂

Dem later do wetin??

@BubuDelacruise Daddy wa, dem later do wetin?

@BubuDelacruise Caught am? 🌚

@BubuDelacruise Sha no near Nabs English home work abeg😂

I happy

This place looks like Shomolu

Yeah, but na Itire

Ok boss

Was it the people moving with bike that caught them?

You no even sabi video… Mtchewww

This one go thief car inside adugbo ?? Lmao otilo

Inside Itire? Hin own don done 😂😂

Who is the foolish Camera Man

Is this itire?

Thank God o But how dey take CAUGHT him??? Ehn Tao??? 😀😜

Are you on the pidgin side or English ?

Catching A Thief Is Only The Beginning. The Next Step Is Ensuring The Suspect Faces Justice Through The Proper Legal Process.

Hand gats touch am for the way he drive oo Allah

Caught what 😂
