Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ohh God 😂 😂
354,233 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
47 Yorum

This girl is so funny but she's not even lying.

😂😂

😂😂😂 Two senior men don comot

Aswear 😂

Guyyyy this girl too funny

She sabi give gist 😂

I wish say I sabi her page directly.

@UncleOsas_ Just ask no dey follow backyard backyard 😂

@UncleOsas_ Like say you no find d page too

@UncleOsas_ Hahahaha no vex my chief Me I go ask directly I no get time to dey search for wetin no loss 😂

@UncleOsas_ K

Ikwerre men dey always show themselves 😂

Lmao 😭

This video dey Kee me😂 😂😂'tiny catfish' Digger the Head 😂 Head wey I no dey use play I enter the eye this guy enter the second eye😂😂

😭😭😭

Catfish wey he pay for make he no chop ke? You dey whine? 😂😂

Mgboshimini men 🤣🤣

🤣🤣

Wetin be this 😂😂😂

😂😂😂 E burst my head

Ikwerre men are not beating this allegations 😂

Aswear 😂

Make ikwere man allow you enjoy land money just like that… 😂

2 senior men don jam. Na to order squadron use wash down catfish. 😂

You get luck, e get where the catfish go sweet reach I go hold your hand.

Wetin dey hungry pregnant woman dey hungry person wey give am belle 😂

Na port harcourt boys fit port harcourt girls. 2 senior men them

Leave Uncle ooo, if you no like am buy your own

I almost peed myself. 😂😂😂😂

Too funny 😂

Fish way my brother buy make him use steez leave am for you abi for this economy,you even see fish chop take am play 😂

Two neegas

Na her deep voice dey trill me!! And the ikwerre wea she speak.

Na pH we dey. Nobody dey gree for anybody. 😂

This babe for tiktok na werey

For this bad economy, person won leave food for u??? 😂😂😂😂 u never see anything

An eye for an eye 😂😂

Crazy how she didn't vex enough to buy one for herself... and maybe another for the man to shame in...

Catfish wey ikwerre man buy o 😂😂

This your thick voice ehnn, who are you in that body biko.

Guyy😂😂😂😂

@IkwerreConserv Hafa lap 😂

Shame dey wear suit for here

Lol 😂 all of una na from one family 😂

As I head "u suppose freestyle the fish" I comform say na ph babe 😅🤣

Una plenty wey no well for this country hehehehehehe This is so funny lol

Enter the eye, enter the other eye 😂😂😂😂
Benzer Videolar
Ohh she came for it all…😂😂😂 Runners and politics yhooo.
CorporateMngoma
24,999 görüntüleme • 3 ay önce
