Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ohh God ๐ ๐
354,233 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
47 Kommentare

This girl is so funny but she's not even lying.

๐๐

๐๐๐ Two senior men don comot

Aswear ๐

Guyyyy this girl too funny

She sabi give gist ๐

I wish say I sabi her page directly.

@UncleOsas_ Just ask no dey follow backyard backyard ๐

@UncleOsas_ Like say you no find d page too

@UncleOsas_ Hahahaha no vex my chief Me I go ask directly I no get time to dey search for wetin no loss ๐

@UncleOsas_ K

Ikwerre men dey always show themselves ๐

Lmao ๐ญ

This video dey Kee me๐ ๐๐'tiny catfish' Digger the Head ๐ Head wey I no dey use play I enter the eye this guy enter the second eye๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Catfish wey he pay for make he no chop ke? You dey whine? ๐๐

Mgboshimini men ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ

Wetin be this ๐๐๐

๐๐๐ E burst my head

Ikwerre men are not beating this allegations ๐

Aswear ๐

Make ikwere man allow you enjoy land money just like thatโฆ ๐

2 senior men don jam. Na to order squadron use wash down catfish. ๐

You get luck, e get where the catfish go sweet reach I go hold your hand.

Wetin dey hungry pregnant woman dey hungry person wey give am belle ๐

Na port harcourt boys fit port harcourt girls. 2 senior men them

Leave Uncle ooo, if you no like am buy your own

I almost peed myself. ๐๐๐๐

Too funny ๐

Fish way my brother buy make him use steez leave am for you abi for this economy,you even see fish chop take am play ๐

Two neegas

Na her deep voice dey trill me!! And the ikwerre wea she speak.

Na pH we dey. Nobody dey gree for anybody. ๐

This babe for tiktok na werey

For this bad economy, person won leave food for u??? ๐๐๐๐ u never see anything

An eye for an eye ๐๐

Crazy how she didn't vex enough to buy one for herself... and maybe another for the man to shame in...

Catfish wey ikwerre man buy o ๐๐

This your thick voice ehnn, who are you in that body biko.

Guyy๐๐๐๐

@IkwerreConserv Hafa lap ๐

Shame dey wear suit for here

Lol ๐ all of una na from one family ๐

As I head "u suppose freestyle the fish" I comform say na ph babe ๐ ๐คฃ

Una plenty wey no well for this country hehehehehehe This is so funny lol

Enter the eye, enter the other eye ๐๐๐๐
