Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ohh God 😂 😂

354,233 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 47

Фото профиля mmesvela🥰
mmesvela🥰1 месяц назад

This girl is so funny but she's not even lying.

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Searth
Searth1 месяц назад

😂😂😂 Two senior men don comot

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

Aswear 😂

Фото профиля P_BLAQ
P_BLAQ1 месяц назад

Guyyyy this girl too funny

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

She sabi give gist 😂

Фото профиля P_BLAQ
P_BLAQ1 месяц назад

I wish say I sabi her page directly.

Фото профиля HUMBLE💡⚓ SF
HUMBLE💡⚓ SF1 месяц назад

@UncleOsas_ Just ask no dey follow backyard backyard 😂

Фото профиля P_BLAQ
P_BLAQ1 месяц назад

@UncleOsas_ Like say you no find d page too

Фото профиля HUMBLE💡⚓ SF
HUMBLE💡⚓ SF1 месяц назад

@UncleOsas_ Hahahaha no vex my chief Me I go ask directly I no get time to dey search for wetin no loss 😂

Фото профиля P_BLAQ
P_BLAQ1 месяц назад

@UncleOsas_ K

Фото профиля ☀️APUNANWŲ🌞 🌹
☀️APUNANWŲ🌞 🌹1 месяц назад

Ikwerre men dey always show themselves 😂

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

Lmao 😭

Фото профиля UndercoverDre
UndercoverDre1 месяц назад

This video dey Kee me😂 😂😂'tiny catfish' Digger the Head 😂 Head wey I no dey use play I enter the eye this guy enter the second eye😂😂

Фото профиля Emmanuel Echeta
Emmanuel Echeta1 месяц назад

😭😭😭

Фото профиля SCOREpion 🦂⚽🔥
SCOREpion 🦂⚽🔥1 месяц назад

Catfish wey he pay for make he no chop ke? You dey whine? 😂😂

Фото профиля Victor Akobe
Victor Akobe1 месяц назад

Mgboshimini men 🤣🤣

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

🤣🤣

Фото профиля M4N1PL3
M4N1PL31 месяц назад

Wetin be this 😂😂😂

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

😂😂😂 E burst my head

Фото профиля JOE (DSM)🎖 🇨🇭
JOE (DSM)🎖 🇨🇭1 месяц назад

Ikwerre men are not beating this allegations 😂

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

Aswear 😂

Фото профиля Dawn 🥷🏿
Dawn 🥷🏿1 месяц назад

Make ikwere man allow you enjoy land money just like that… 😂

Фото профиля PapaKing 👑
PapaKing 👑1 месяц назад

2 senior men don jam. Na to order squadron use wash down catfish. 😂

Фото профиля 🫆💫
🫆💫1 месяц назад

You get luck, e get where the catfish go sweet reach I go hold your hand.

Фото профиля Aagb'eri Ọga
Aagb'eri Ọga1 месяц назад

Wetin dey hungry pregnant woman dey hungry person wey give am belle 😂

Фото профиля Great man
Great man1 месяц назад

Na port harcourt boys fit port harcourt girls. 2 senior men them

Фото профиля Miracle of all
Miracle of all1 месяц назад

Leave Uncle ooo, if you no like am buy your own

Фото профиля obi-dient chocolate 🍫🥰
obi-dient chocolate 🍫🥰1 месяц назад

I almost peed myself. 😂😂😂😂

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻1 месяц назад

Too funny 😂

Фото профиля (H.O.J)👑🇳🇬💪
(H.O.J)👑🇳🇬💪1 месяц назад

Fish way my brother buy make him use steez leave am for you abi for this economy,you even see fish chop take am play 😂

Фото профиля Hem
Hem1 месяц назад

Two neegas

Фото профиля oroma🫡
oroma🫡1 месяц назад

Na her deep voice dey trill me!! And the ikwerre wea she speak.

Фото профиля PapaKing 👑
PapaKing 👑1 месяц назад

Na pH we dey. Nobody dey gree for anybody. 😂

Фото профиля Peter Okocha🇧🇪
Peter Okocha🇧🇪1 месяц назад

This babe for tiktok na werey

Фото профиля Remigius
Remigius1 месяц назад

For this bad economy, person won leave food for u??? 😂😂😂😂 u never see anything

Фото профиля 🅧LΔDΞSĪRΞ
🅧LΔDΞSĪRΞ1 месяц назад

An eye for an eye 😂😂

Фото профиля Prof Moriarty
Prof Moriarty1 месяц назад

Crazy how she didn't vex enough to buy one for herself... and maybe another for the man to shame in...

Фото профиля Toby on X | Looking for Work Expeditiously
Toby on X | Looking for Work Expeditiously1 месяц назад

Catfish wey ikwerre man buy o 😂😂

Фото профиля Blessed ifeloa
Blessed ifeloa1 месяц назад

This your thick voice ehnn, who are you in that body biko.

Фото профиля Manjul Vic🦅
Manjul Vic🦅1 месяц назад

Guyy😂😂😂😂

Фото профиля Tamaraye Ogori
Tamaraye Ogori1 месяц назад

@IkwerreConserv Hafa lap 😂

Фото профиля PAPI 👑
PAPI 👑1 месяц назад

Shame dey wear suit for here

Фото профиля OBJ
OBJ1 месяц назад

Lol 😂 all of una na from one family 😂

Фото профиля 👑Uzzy
👑Uzzy1 месяц назад

As I head "u suppose freestyle the fish" I comform say na ph babe 😅🤣

Фото профиля winDicted🫵🏿🫵🏿
winDicted🫵🏿🫵🏿1 месяц назад

Una plenty wey no well for this country hehehehehehe This is so funny lol

Фото профиля Deewhy/dx❤️
Deewhy/dx❤️1 месяц назад

Enter the eye, enter the other eye 😂😂😂😂

Похожие видео