Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

354,233 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

47 Yorum

mmesvela🥰 profil fotoğrafı
mmesvela🥰1 ay önce

This girl is so funny but she's not even lying.

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

😂😂

Searth profil fotoğrafı
Searth1 ay önce

😂😂😂 Two senior men don comot

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

Aswear 😂

P_BLAQ profil fotoğrafı
P_BLAQ1 ay önce

Guyyyy this girl too funny

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

She sabi give gist 😂

P_BLAQ profil fotoğrafı
P_BLAQ1 ay önce

I wish say I sabi her page directly.

HUMBLE💡⚓ SF profil fotoğrafı
HUMBLE💡⚓ SF1 ay önce

@UncleOsas_ Just ask no dey follow backyard backyard 😂

P_BLAQ profil fotoğrafı
P_BLAQ1 ay önce

@UncleOsas_ Like say you no find d page too

HUMBLE💡⚓ SF profil fotoğrafı
HUMBLE💡⚓ SF1 ay önce

@UncleOsas_ Hahahaha no vex my chief Me I go ask directly I no get time to dey search for wetin no loss 😂

P_BLAQ profil fotoğrafı
P_BLAQ1 ay önce

@UncleOsas_ K

☀️APUNANWŲ🌞 🌹 profil fotoğrafı
☀️APUNANWŲ🌞 🌹1 ay önce

Ikwerre men dey always show themselves 😂

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

Lmao 😭

UndercoverDre profil fotoğrafı
UndercoverDre1 ay önce

This video dey Kee me😂 😂😂'tiny catfish' Digger the Head 😂 Head wey I no dey use play I enter the eye this guy enter the second eye😂😂

Emmanuel Echeta profil fotoğrafı
Emmanuel Echeta1 ay önce

😭😭😭

SCOREpion 🦂⚽🔥 profil fotoğrafı
SCOREpion 🦂⚽🔥1 ay önce

Catfish wey he pay for make he no chop ke? You dey whine? 😂😂

Victor Akobe profil fotoğrafı
Victor Akobe1 ay önce

Mgboshimini men 🤣🤣

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

🤣🤣

M4N1PL3 profil fotoğrafı
M4N1PL31 ay önce

Wetin be this 😂😂😂

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

😂😂😂 E burst my head

JOE (DSM)🎖 🇨🇭 profil fotoğrafı
JOE (DSM)🎖 🇨🇭1 ay önce

Ikwerre men are not beating this allegations 😂

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

Aswear 😂

Dawn 🥷🏿 profil fotoğrafı
Dawn 🥷🏿1 ay önce

Make ikwere man allow you enjoy land money just like that… 😂

PapaKing 👑 profil fotoğrafı
PapaKing 👑1 ay önce

2 senior men don jam. Na to order squadron use wash down catfish. 😂

🫆💫 profil fotoğrafı
🫆💫1 ay önce

You get luck, e get where the catfish go sweet reach I go hold your hand.

Aagb'eri Ọga profil fotoğrafı
Aagb'eri Ọga1 ay önce

Wetin dey hungry pregnant woman dey hungry person wey give am belle 😂

Great man profil fotoğrafı
Great man1 ay önce

Na port harcourt boys fit port harcourt girls. 2 senior men them

Miracle of all profil fotoğrafı
Miracle of all1 ay önce

Leave Uncle ooo, if you no like am buy your own

obi-dient chocolate 🍫🥰 profil fotoğrafı
obi-dient chocolate 🍫🥰1 ay önce

I almost peed myself. 😂😂😂😂

Osas 👨🏾‍💻 profil fotoğrafı
Osas 👨🏾‍💻1 ay önce

Too funny 😂

(H.O.J)👑🇳🇬💪 profil fotoğrafı
(H.O.J)👑🇳🇬💪1 ay önce

Fish way my brother buy make him use steez leave am for you abi for this economy,you even see fish chop take am play 😂

Hem profil fotoğrafı
Hem1 ay önce

Two neegas

oroma🫡 profil fotoğrafı
oroma🫡1 ay önce

Na her deep voice dey trill me!! And the ikwerre wea she speak.

PapaKing 👑 profil fotoğrafı
PapaKing 👑1 ay önce

Na pH we dey. Nobody dey gree for anybody. 😂

Peter Okocha🇧🇪 profil fotoğrafı
Peter Okocha🇧🇪1 ay önce

This babe for tiktok na werey

Remigius profil fotoğrafı
Remigius1 ay önce

For this bad economy, person won leave food for u??? 😂😂😂😂 u never see anything

🅧LΔDΞSĪRΞ profil fotoğrafı
🅧LΔDΞSĪRΞ1 ay önce

An eye for an eye 😂😂

Prof Moriarty profil fotoğrafı
Prof Moriarty1 ay önce

Crazy how she didn't vex enough to buy one for herself... and maybe another for the man to shame in...

Toby on X | Looking for Work Expeditiously profil fotoğrafı
Toby on X | Looking for Work Expeditiously1 ay önce

Catfish wey ikwerre man buy o 😂😂

Blessed ifeloa profil fotoğrafı
Blessed ifeloa1 ay önce

This your thick voice ehnn, who are you in that body biko.

Manjul Vic🦅 profil fotoğrafı
Manjul Vic🦅1 ay önce

Guyy😂😂😂😂

Tamaraye Ogori profil fotoğrafı
Tamaraye Ogori1 ay önce

@IkwerreConserv Hafa lap 😂

PAPI 👑 profil fotoğrafı
PAPI 👑1 ay önce

Shame dey wear suit for here

OBJ profil fotoğrafı
OBJ1 ay önce

Lol 😂 all of una na from one family 😂

👑Uzzy profil fotoğrafı
👑Uzzy1 ay önce

As I head "u suppose freestyle the fish" I comform say na ph babe 😅🤣

winDicted🫵🏿🫵🏿 profil fotoğrafı
winDicted🫵🏿🫵🏿1 ay önce

Una plenty wey no well for this country hehehehehehe This is so funny lol

Deewhy/dx❤️ profil fotoğrafı
Deewhy/dx❤️1 ay önce

Enter the eye, enter the other eye 😂😂😂😂

Benzer Videolar