正在加载视频...
视频加载失败
Ojugbamiti seriously 😂😂😂😂
46,422 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
31 条评论

Pitipiti don meet that girl walahi😭

Ojugbamiti for the girl true true😂😂😂😂

Ojugbamiti fún ìwọ ti o ni aforiti

Faculty of Education, University of Ibadan

Vanity, poverty, obesity and calamity Buy why na 😭

Make Una Tag This Gurl For Me 🤣🤣🤣

Ojugbamity and afority won 🏆

Nah ígbátí all of una need ☹️

@oak_visualz is that not Faculty of education?

So nobody fit mention Prosperity, but person remember poverty?

Aforiti gidi ni oo omo iyami Ko easy rara 😂

100 level see as body dey catch them no worry school geh megi iwa !!!

This one na the original Ty … God abeg oooo Prosperity ooo lol 😂

Pitipiti 😂🤌

wetin be ojugbamiti

Data mi tan ty 😂

Even Aforiti. That was funny.

Moku😹😹😹

That Aforoti girl don too see shege

Nobody said Capacity Longevity Mentality Humility Authority Tranquility Productivity Do better

Shakabullity

That girl day Aforiti that school ni ajeh 😂😂💔

All those uites for Twitter no go see this one o Because nah some of their products be this

I'm surprised someone didn't say feferity.

yoruba people ehn😭

Ojugbamity funyin 😭😭😭

Aforiti, 🙂↔️

Amenity immunity Gratuity

😂😂

Ojugbamiti 😂😂😂

One werey chose poverty 😹😹
相关视频
Sensitive content
😂😂 seriously?? 😂😂
TAILS
157,147 次观看 • 1 年前
