Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ola you do this one oo 😩💔

137,769 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von olasingami
olasingamivor 1 Jahr

😂 you dey pray Yeye prayer

Profilbild von Olaferanmi
Olaferanmivor 1 Jahr

by the way this wan too na content?🙃

Profilbild von olanrewaju
olanrewajuvor 1 Jahr

Make una free us nah why every time time ola ola .wetin do them Femi, Tunde and Emanuel nd co 😂

Profilbild von Prerich
Prerichvor 1 Jahr

Which kind mumu be this 😂😂😂, you dey pray make client pay, you think say the client no get God too

Profilbild von Foundational Ijesa Man✴️
Foundational Ijesa Man✴️vor 1 Jahr

Those who bares that name are usually good people what did you do to Ola?

Profilbild von Chavey 𝕏
Chavey 𝕏vor 1 Jahr

Ewoooo Ola 😭😭😭😭😭😭

Profilbild von THAT IRISH & SHOE PLUG™
THAT IRISH & SHOE PLUG™vor 1 Jahr

Matters Arising 🤣

Profilbild von Mickey $
Mickey $vor 1 Jahr

Omo make this girl go find another content create make E use am be celebrity not by spoiling ola name like this

Profilbild von Whalemindset 🔥🔥🐋🐋
Whalemindset 🔥🔥🐋🐋vor 1 Jahr

Tick Stop loss activated here 🤣🤣

Profilbild von Damidagr8 🖤🎭
Damidagr8 🖤🎭vor 1 Jahr

@lifeofolaa say why u go use him Spotify play morayo 😂💔

Ähnliche Videos