Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ola you do this one oo 😩💔
10 Yorum

olasingami1 yıl önce
😂 you dey pray Yeye prayer

Olaferanmi1 yıl önce
by the way this wan too na content?🙃

olanrewaju1 yıl önce
Make una free us nah why every time time ola ola .wetin do them Femi, Tunde and Emanuel nd co 😂

Prerich1 yıl önce
Which kind mumu be this 😂😂😂, you dey pray make client pay, you think say the client no get God too

Foundational Ijesa Man✴️1 yıl önce
Those who bares that name are usually good people what did you do to Ola?

Chavey 𝕏1 yıl önce
Ewoooo Ola 😭😭😭😭😭😭

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 yıl önce
Matters Arising 🤣

Mickey $1 yıl önce
Omo make this girl go find another content create make E use am be celebrity not by spoiling ola name like this

Whalemindset 🔥🔥🐋🐋1 yıl önce
Tick Stop loss activated here 🤣🤣

Damidagr8 🖤🎭1 yıl önce
@lifeofolaa say why u go use him Spotify play morayo 😂💔
