Loading video...
Video Failed to Load
Olamide Baddo - Konkobility (2016) 🤩🔥
70,897 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

BIGCHANCE1 year ago
E no get any olamide hit song wey i no fit sing word for word , even the ones wey pple no too sabi sef.. I’m a big fan 😎

BEN OF WARRI🛖1 year ago
D!e hard fans like me too can relate

Kadoblix1 year ago
Shey no be liquorose be the vixen girl

Crystal1 year ago
Thank you! I don nearly forget to add the song to my playlist

BEN OF WARRI🛖1 year ago
Confirm Gbedu right there 🚀🚀

Solar Heavy1 year ago
- Moonlight

Kadoblix1 year ago
I too love this video then ❤️😊

BEN OF WARRI🛖1 year ago
Soft video

Bright 1 year ago
That video vixen resemble liqourose

Domanny😈🥃1 year ago
Too soft🔥🔥

Abdul Rahman1 year ago
One of my fav song I too like this song oooo
