正在加载视频...
视频加载失败
Olamide Baddo 🐐
11 条评论

"Most people like ready made stuff"

- Promises

Self discipline No wander him nor sign portable 😏 🚶🏾♂️...

This video don dey explain asake situation now make all of una just go rest in peace ✌️

Cause baba self na Raw Raw Talented

Baba na Pep for music industry 🙌🙌🙌

BADDO no like ready made stuff nah y he no fit sign Fido b dat now I understand 💯

Our leader greetings sir.... I need help sir my landlord done remove our roof and send us packing. I m helpless sir any support sir for another rent sir

Idan buruku 🐐

Egbon Sneh!! Abeg try repost my shv when I drop.. I'm probably the next big thing Baddo gonna recognize! I promise you!!

Boss thanks for the update @Olamide0fficial this is all I have been wanting to know about you, I would like you to rate my sound and give me a better idea on how to develop my career in music, I’m not asking for any support I just want you to approve my sound if it’s dope
