Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Olamide go tear ACL if he try am 😂

212,744 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von James Macon
James Maconvor 1 Monat

Na see Mary see Jesus he won go perform because say davido dey free and available dem just dey loom down on d guy

Profilbild von keshe ☘️
keshe ☘️vor 1 Monat

Lmao 😂🤣

Profilbild von ExcelDGreat😈
ExcelDGreat😈vor 1 Monat

We never reach where we suppose bring this video sef 😂

Profilbild von keshe ☘️
keshe ☘️vor 1 Monat

🤣😂😂

Profilbild von Kyng_Oc
Kyng_Ocvor 1 Monat

Till date no one come close, even davido go tear acl if try to recreate 😂

Profilbild von USOKID⏰㊙️
USOKID⏰㊙️vor 1 Monat

Anytime I watch this performance, I Dey get goosebumps😮‍💨

Profilbild von Shina Ayomi
Shina Ayomivor 1 Monat

If he won try am, him promoter go first laugh for 2hrs 😂😂

Profilbild von keshe ☘️
keshe ☘️vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von ALPHA 👑🤴👑
ALPHA 👑🤴👑vor 1 Monat

For knife 🔪 fight u don go carry gun

Profilbild von Harry
Harryvor 1 Monat

My Fave has been doing it’s ever since day one

Profilbild von sezzyboy
sezzyboyvor 1 Monat

001 ma wa daran oo

Profilbild von LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸
LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸vor 1 Monat

Olamide go gather all him catalog e no reach Gobe

Profilbild von Austine
Austinevor 1 Monat

Imagine he performed IF or FALL? OBO is actually bigger than Baddo. Little wonder he's the Baddest

Profilbild von Adim Ifedayo
Adim Ifedayovor 1 Monat

So na OBO get dia crown..awwwwww

Profilbild von Vado King
Vado Kingvor 1 Monat

Dem no born olamide well make him try am 😏😏😏

Profilbild von HAIER😡😂
HAIER😡😂vor 1 Monat

K!ll am na

Profilbild von Always the side Guy🇺🇸👜
Always the side Guy🇺🇸👜vor 1 Monat

Baba intro dey off me guy 💛🤲🤲 001 fr a reason

Profilbild von Spartan🐂🀄 'nub'
Spartan🐂🀄 'nub'vor 1 Monat

Olamide no even dey this music conversation

Profilbild von AdeMighty30BG (Cyclops)
AdeMighty30BG (Cyclops)vor 1 Monat

We suppose to have this live in audio abeg someone should do this for us and tag me 🙌🔥🔥🔥 See as my ponran dey stand

Profilbild von EAZY🦋
EAZY🦋vor 1 Monat

E wan kill e self ?

Profilbild von Dotun😈
Dotun😈vor 1 Monat

@traapptt Omor we never each here oo calm down…na where we do listening party u suppose still use boboyi

Profilbild von Intro 😈
Intro 😈vor 1 Monat

Their papa

Profilbild von Vicky Jay 🔥😈🤑
Vicky Jay 🔥😈🤑vor 1 Monat

Mad 🔥🥰 performance too sweet asrw 🔥🔥🔥

Profilbild von nwaekwu Isaac
nwaekwu Isaacvor 1 Monat

OBO is good 🔥🔥❤️❤️

Profilbild von GB3L3X K1D 💀
GB3L3X K1D 💀vor 1 Monat

The davido disrespect no be today Buh everybody know 001 for a reason

Profilbild von Unity
Unityvor 1 Monat

Omo this is the highest oo.

Profilbild von stanex01
stanex01vor 1 Monat

This performance go first sweep every every first 😂

Profilbild von Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷
Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷vor 1 Monat

Una no serious, Story for the gods na wetin olamide go tell una

Profilbild von Ovo 🦉
Ovo 🦉vor 1 Monat

Goosebumps ooo

Profilbild von Mr Gen2
Mr Gen2vor 1 Monat

Take 001 play at your own risk

Profilbild von Eminence✝️🇧🇪
Eminence✝️🇧🇪vor 1 Monat

Dem no born am well 😂

Profilbild von Brave30
Brave30vor 1 Monat

Wizkid fans Dey mock am

Profilbild von Big Buzo 🇬🇭
Big Buzo 🇬🇭vor 1 Monat

The drummer bad

Profilbild von Mack
Mackvor 1 Monat

Daveeeeeeeeeee!! 🔥🥵

Profilbild von Oloey
Oloeyvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von 𐕣⚓️
𐕣⚓️vor 1 Monat

Baddest no be nickname.

Profilbild von Evans Ugo
Evans Ugovor 1 Monat

Omo seee goosebumps!!!!

Profilbild von ORUNMILA🧌
ORUNMILA🧌vor 1 Monat

E sha fe pa Badoo 😂

Ähnliche Videos