Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Olamide vs davido hit for hit keh? Davido go tear ACL😊

87,876 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

45 Kommentare

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

Story for the gods I love Lagos Falila Ketan Durosoke Owotabua Eyan Mayweather Skelemba Konkobility Jale Stupid Love Eni Duro Confirm ni Kana Abule Sowo Make nobody wine Olamide o 😂😂

Profilbild von BigRhelex
BigRhelexvor 1 Monat

Wft is david or what’s it called dem neva born am well u think say dem deh write song give us here

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

U dey mind them?

Profilbild von Dr. lag_uncle (M.O.N) 🇳🇬🇨🇦
Dr. lag_uncle (M.O.N) 🇳🇬🇨🇦vor 1 Monat

See as I just Dey smile Dey enjoy Badoo.. All of them combine go tear ACL

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

You no go smile keh😊

Profilbild von Bigsound
Bigsoundvor 1 Monat

An na solo oo😂😂

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

Abi oo😂😂

Profilbild von Bigsound
Bigsoundvor 1 Monat

I swear olamide get solo hit lyk mad😂 When i was small Na olamide and wizkid i sabi o Na them get street Dressing o Nick name oo Clothes design o I never hear person say him name na davido o😂 No baddo and star boy😂

Profilbild von Proper9ja Boy
Proper9ja Boyvor 1 Monat

Baddo too get plenty solo hits gan

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

I swear

Profilbild von Eniola ❤️🦅
Eniola ❤️🦅vor 1 Monat

davido no fit lace him shoe seh

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

E no fit

Profilbild von Rosko Jo ❤️
Rosko Jo ❤️vor 1 Monat

Nigga all this song he listed on here has their own street dance First of all Go down,Wo,Lagos boys,science students,Bobo,Don’t stop, all have their own street dance step which year dem born you all this Gbavido Fans self 🤔

Profilbild von Jet$ski
Jet$skivor 1 Monat

Davido coolest Kid In Africa go lash all this Ngl 😂😂😂

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

Abi coolest kid in osun

Profilbild von Jet$ski
Jet$skivor 1 Monat

Na that Osun olamide song stop 😂😂😂

Profilbild von olamilekan owolabi
olamilekan owolabivor 1 Monat

Omo if no be wizkid I don’t think any artist has hit than olamide ajeh … even burna boy self go just try… but na die davido dey because he no even near

Profilbild von ALBERTO-44$❤️👑
ALBERTO-44$❤️👑vor 1 Monat

After you bring all this ones him sing from 2010 to 2018 wetin dey again apart from 99 ? 😅 When we con bring DAVIDO 2011 to 2026 you go get sense say DAVIDO go really destroy Olamide for hit for hit Keep hating on DAVID

Profilbild von Abiola Not MKO
Abiola Not MKOvor 1 Monat

Una too Dey whine David for this industry ajeh

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

person wey no fit survive without a song writer?

Profilbild von Abiola Not MKO
Abiola Not MKOvor 1 Monat

Is that the meaning of your own hit songs ?

Profilbild von remmy boy 🦅
remmy boy 🦅vor 1 Monat

Na only wizkid fit go hit for hit with olamide for this Africa

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

Baddo na baba

Profilbild von Tobae 😎✌️
Tobae 😎✌️vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣only Dami duro beat all this nonsense Una mumu oo

Profilbild von Greatpsahlmie
Greatpsahlmievor 1 Monat

@iam_Mardiyyah Story for the gods, Vots, stupid love, mvp, durosoke, omo

Profilbild von Hayormi
Hayormivor 1 Monat

Just Eyan Mayweather don override the whole Davido career. Wtf is this comparison in the first place

Profilbild von Big M 💚🔥
Big M 💚🔥vor 1 Monat

Na only wizkid go beat olamids hit for hit, nobody else comes olamide the beast iba 🙌

Profilbild von 🅾️VERD🅾️
🅾️VERD🅾️vor 1 Monat

How many of this hit songs get cert ? Make we start from there 😂

Profilbild von The Real Me
The Real Mevor 1 Monat

We never talk about Olamide ft songs baddoo wey dey dash upcoming verse like water 😂 Atewo wit dj zeez It get one song with bolo j wey dey snippet burst everywhere then. Badboy timz,those guys wey sings Peteru omo baddoo no dey anybody mates tbh

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 1 Monat

We up in the club my. Omg Omo yi bad ko Dey wapata

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 1 Monat

Ykb

Profilbild von ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇vor 1 Monat

Lol! Small Nyash they shake! 🫨 na why them they call Davido BADDEST 👑🐐 Olamide can’t come out from the room alive 😂😂 We they talk hit song that cut across Africa and international una they talk of local song for lagos and nigeria listeners fans Awon local artiste 😂

Profilbild von BIGFOURG🖤🦅🪖
BIGFOURG🖤🦅🪖vor 1 Monat

@Sleekchick22 Prime olamide hit na water 😂

Profilbild von Psalmmy
Psalmmyvor 1 Monat

David go break ACL trying to match badoo I swear

Profilbild von 𝐂𝐄𝐑𝐓𝐈𝐅𝐈𝐄𝐃
𝐂𝐄𝐑𝐓𝐈𝐅𝐈𝐄𝐃vor 1 Monat

Them forget who carry street that year bado everything was hit by hit

Profilbild von Lynxx
Lynxxvor 1 Monat

ABI thunder wan fire Davido

Profilbild von OMOBA AWUJALE AFIDIPOTEMOLE MOYEGESO (IBORIARAN)
OMOBA AWUJALE AFIDIPOTEMOLE MOYEGESO (IBORIARAN)vor 1 Monat

Omo make David combine all his hit songs he has bought he can’t be compared to Baddo Sneh. Na all this stupid 40bg Dey gaslight David because of audio money wey he Dey press for them.

Profilbild von Toskozy☠️👽
Toskozy☠️👽vor 1 Monat

Wo Rand science student that year na world wide o

Profilbild von BÁYỌ̀D€✨
BÁYỌ̀D€✨vor 1 Monat

Where Bobo?

Profilbild von Adekunlewiz ❤️🦅
Adekunlewiz ❤️🦅vor 1 Monat

Davido na just useless boy' wey no no hin mate again, King Badd@ 🐐

Profilbild von Ohbeehay One
Ohbeehay Onevor 1 Monat

Even Davido know sey Baaddo na BABA! #VOTS4EVER #YBNLNATION

Profilbild von Barry💛💐
Barry💛💐vor 1 Monat

No Pawon? 😌

Profilbild von Yomade ❤️🦅
Yomade ❤️🦅vor 1 Monat

Davido go kpai

Profilbild von Okiki🪖
Okiki🪖vor 1 Monat

Davido bawo 😂

Profilbild von KingOche🇦🇷
KingOche🇦🇷vor 1 Monat

Una know definition of hit? Because you like a song doesn make it a hit, how many of these songs transcends Nigerian border. Compared to davido’s

Ähnliche Videos