Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Olamide go tear ACL if he try am 😂

212,744 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля James Macon
James Macon1 месяц назад

Na see Mary see Jesus he won go perform because say davido dey free and available dem just dey loom down on d guy

Фото профиля keshe ☘️
keshe ☘️1 месяц назад

Lmao 😂🤣

Фото профиля ExcelDGreat😈
ExcelDGreat😈1 месяц назад

We never reach where we suppose bring this video sef 😂

Фото профиля keshe ☘️
keshe ☘️1 месяц назад

🤣😂😂

Фото профиля Kyng_Oc
Kyng_Oc1 месяц назад

Till date no one come close, even davido go tear acl if try to recreate 😂

Фото профиля USOKID⏰㊙️
USOKID⏰㊙️1 месяц назад

Anytime I watch this performance, I Dey get goosebumps😮‍💨

Фото профиля Shina Ayomi
Shina Ayomi1 месяц назад

If he won try am, him promoter go first laugh for 2hrs 😂😂

Фото профиля keshe ☘️
keshe ☘️1 месяц назад

😂😂

Фото профиля ALPHA 👑🤴👑
ALPHA 👑🤴👑1 месяц назад

For knife 🔪 fight u don go carry gun

Фото профиля Harry
Harry1 месяц назад

My Fave has been doing it’s ever since day one

Фото профиля sezzyboy
sezzyboy1 месяц назад

001 ma wa daran oo

Фото профиля LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸
LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸1 месяц назад

Olamide go gather all him catalog e no reach Gobe

Фото профиля Austine
Austine1 месяц назад

Imagine he performed IF or FALL? OBO is actually bigger than Baddo. Little wonder he's the Baddest

Фото профиля Adim Ifedayo
Adim Ifedayo1 месяц назад

So na OBO get dia crown..awwwwww

Фото профиля Vado King
Vado King1 месяц назад

Dem no born olamide well make him try am 😏😏😏

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂1 месяц назад

K!ll am na

Фото профиля Always the side Guy🇺🇸👜
Always the side Guy🇺🇸👜1 месяц назад

Baba intro dey off me guy 💛🤲🤲 001 fr a reason

Фото профиля Spartan🐂🀄 'nub'
Spartan🐂🀄 'nub'1 месяц назад

Olamide no even dey this music conversation

Фото профиля AdeMighty30BG (Cyclops)
AdeMighty30BG (Cyclops)1 месяц назад

We suppose to have this live in audio abeg someone should do this for us and tag me 🙌🔥🔥🔥 See as my ponran dey stand

Фото профиля EAZY🦋
EAZY🦋1 месяц назад

E wan kill e self ?

Фото профиля Dotun😈
Dotun😈1 месяц назад

@traapptt Omor we never each here oo calm down…na where we do listening party u suppose still use boboyi

Фото профиля Intro 😈
Intro 😈1 месяц назад

Their papa

Фото профиля Vicky Jay 🔥😈🤑
Vicky Jay 🔥😈🤑1 месяц назад

Mad 🔥🥰 performance too sweet asrw 🔥🔥🔥

Фото профиля nwaekwu Isaac
nwaekwu Isaac1 месяц назад

OBO is good 🔥🔥❤️❤️

Фото профиля GB3L3X K1D 💀
GB3L3X K1D 💀1 месяц назад

The davido disrespect no be today Buh everybody know 001 for a reason

Фото профиля Unity
Unity1 месяц назад

Omo this is the highest oo.

Фото профиля stanex01
stanex011 месяц назад

This performance go first sweep every every first 😂

Фото профиля Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷
Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷1 месяц назад

Una no serious, Story for the gods na wetin olamide go tell una

Фото профиля Ovo 🦉
Ovo 🦉1 месяц назад

Goosebumps ooo

Фото профиля Mr Gen2
Mr Gen21 месяц назад

Take 001 play at your own risk

Фото профиля Eminence✝️🇧🇪
Eminence✝️🇧🇪1 месяц назад

Dem no born am well 😂

Фото профиля Brave30
Brave301 месяц назад

Wizkid fans Dey mock am

Фото профиля Big Buzo 🇬🇭
Big Buzo 🇬🇭1 месяц назад

The drummer bad

Фото профиля Mack
Mack1 месяц назад

Daveeeeeeeeeee!! 🔥🥵

Фото профиля Oloey
Oloey1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля 𐕣⚓️
𐕣⚓️1 месяц назад

Baddest no be nickname.

Фото профиля Evans Ugo
Evans Ugo1 месяц назад

Omo seee goosebumps!!!!

Фото профиля ORUNMILA🧌
ORUNMILA🧌1 месяц назад

E sha fe pa Badoo 😂

Похожие видео