Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Olamide go tear ACL if he try am 😂

212,744 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

38 Yorum

James Macon profil fotoğrafı
James Macon1 ay önce

Na see Mary see Jesus he won go perform because say davido dey free and available dem just dey loom down on d guy

keshe ☘️ profil fotoğrafı
keshe ☘️1 ay önce

Lmao 😂🤣

ExcelDGreat😈 profil fotoğrafı
ExcelDGreat😈1 ay önce

We never reach where we suppose bring this video sef 😂

keshe ☘️ profil fotoğrafı
keshe ☘️1 ay önce

🤣😂😂

Kyng_Oc profil fotoğrafı
Kyng_Oc1 ay önce

Till date no one come close, even davido go tear acl if try to recreate 😂

USOKID⏰㊙️ profil fotoğrafı
USOKID⏰㊙️1 ay önce

Anytime I watch this performance, I Dey get goosebumps😮‍💨

Shina Ayomi profil fotoğrafı
Shina Ayomi1 ay önce

If he won try am, him promoter go first laugh for 2hrs 😂😂

keshe ☘️ profil fotoğrafı
keshe ☘️1 ay önce

😂😂

ALPHA 👑🤴👑 profil fotoğrafı
ALPHA 👑🤴👑1 ay önce

For knife 🔪 fight u don go carry gun

Harry profil fotoğrafı
Harry1 ay önce

My Fave has been doing it’s ever since day one

sezzyboy profil fotoğrafı
sezzyboy1 ay önce

001 ma wa daran oo

LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸 profil fotoğrafı
LORD EQUITY®️ 🇦🇷🇪🇸1 ay önce

Olamide go gather all him catalog e no reach Gobe

Austine profil fotoğrafı
Austine1 ay önce

Imagine he performed IF or FALL? OBO is actually bigger than Baddo. Little wonder he's the Baddest

Adim Ifedayo profil fotoğrafı
Adim Ifedayo1 ay önce

So na OBO get dia crown..awwwwww

Vado King profil fotoğrafı
Vado King1 ay önce

Dem no born olamide well make him try am 😏😏😏

HAIER😡😂 profil fotoğrafı
HAIER😡😂1 ay önce

K!ll am na

Always the side Guy🇺🇸👜 profil fotoğrafı
Always the side Guy🇺🇸👜1 ay önce

Baba intro dey off me guy 💛🤲🤲 001 fr a reason

Spartan🐂🀄 'nub' profil fotoğrafı
Spartan🐂🀄 'nub'1 ay önce

Olamide no even dey this music conversation

AdeMighty30BG (Cyclops) profil fotoğrafı
AdeMighty30BG (Cyclops)1 ay önce

We suppose to have this live in audio abeg someone should do this for us and tag me 🙌🔥🔥🔥 See as my ponran dey stand

EAZY🦋 profil fotoğrafı
EAZY🦋1 ay önce

E wan kill e self ?

Dotun😈 profil fotoğrafı
Dotun😈1 ay önce

@traapptt Omor we never each here oo calm down…na where we do listening party u suppose still use boboyi

Intro 😈 profil fotoğrafı
Intro 😈1 ay önce

Their papa

Vicky Jay 🔥😈🤑 profil fotoğrafı
Vicky Jay 🔥😈🤑1 ay önce

Mad 🔥🥰 performance too sweet asrw 🔥🔥🔥

nwaekwu Isaac profil fotoğrafı
nwaekwu Isaac1 ay önce

OBO is good 🔥🔥❤️❤️

GB3L3X K1D 💀 profil fotoğrafı
GB3L3X K1D 💀1 ay önce

The davido disrespect no be today Buh everybody know 001 for a reason

Unity profil fotoğrafı
Unity1 ay önce

Omo this is the highest oo.

stanex01 profil fotoğrafı
stanex011 ay önce

This performance go first sweep every every first 😂

Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷 profil fotoğrafı
Flawless Vicktory Benjamin 🇦🇷1 ay önce

Una no serious, Story for the gods na wetin olamide go tell una

Ovo 🦉 profil fotoğrafı
Ovo 🦉1 ay önce

Goosebumps ooo

Mr Gen2 profil fotoğrafı
Mr Gen21 ay önce

Take 001 play at your own risk

Eminence✝️🇧🇪 profil fotoğrafı
Eminence✝️🇧🇪1 ay önce

Dem no born am well 😂

Brave30 profil fotoğrafı
Brave301 ay önce

Wizkid fans Dey mock am

Big Buzo 🇬🇭 profil fotoğrafı
Big Buzo 🇬🇭1 ay önce

The drummer bad

Mack profil fotoğrafı
Mack1 ay önce

Daveeeeeeeeeee!! 🔥🥵

Oloey profil fotoğrafı
Oloey1 ay önce

😂😂😂

𐕣⚓️ profil fotoğrafı
𐕣⚓️1 ay önce

Baddest no be nickname.

Evans Ugo profil fotoğrafı
Evans Ugo1 ay önce

Omo seee goosebumps!!!!

ORUNMILA🧌 profil fotoğrafı
ORUNMILA🧌1 ay önce

E sha fe pa Badoo 😂

Benzer Videolar