正在加载视频...
视频加载失败
Olamide go tear ACL if he try am 😂
212,744 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
38 条评论

Na see Mary see Jesus he won go perform because say davido dey free and available dem just dey loom down on d guy

Lmao 😂🤣

We never reach where we suppose bring this video sef 😂

🤣😂😂

Till date no one come close, even davido go tear acl if try to recreate 😂

Anytime I watch this performance, I Dey get goosebumps😮💨

If he won try am, him promoter go first laugh for 2hrs 😂😂

😂😂

For knife 🔪 fight u don go carry gun

My Fave has been doing it’s ever since day one

001 ma wa daran oo

Olamide go gather all him catalog e no reach Gobe

Imagine he performed IF or FALL? OBO is actually bigger than Baddo. Little wonder he's the Baddest

So na OBO get dia crown..awwwwww

Dem no born olamide well make him try am 😏😏😏

K!ll am na

Baba intro dey off me guy 💛🤲🤲 001 fr a reason

Olamide no even dey this music conversation

We suppose to have this live in audio abeg someone should do this for us and tag me 🙌🔥🔥🔥 See as my ponran dey stand

E wan kill e self ?

@traapptt Omor we never each here oo calm down…na where we do listening party u suppose still use boboyi

Their papa

Mad 🔥🥰 performance too sweet asrw 🔥🔥🔥

OBO is good 🔥🔥❤️❤️

The davido disrespect no be today Buh everybody know 001 for a reason

Omo this is the highest oo.

This performance go first sweep every every first 😂

Una no serious, Story for the gods na wetin olamide go tell una

Goosebumps ooo

Take 001 play at your own risk

Dem no born am well 😂

Wizkid fans Dey mock am

The drummer bad

Daveeeeeeeeeee!! 🔥🥵

😂😂😂

Baddest no be nickname.

Omo seee goosebumps!!!!

E sha fe pa Badoo 😂
