Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Olamide is petty, this guy no lie 😂😂
44,778 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 21

This was where baddo lets everyone know he is a Don in the industry and he is really rich 😊

No be lie.. e get one video wey me sef see.🤣

Where? 😂

The fact that he won’t even use words to reply you. Na for him song you go feel am🤭🤣

Since day 1, first album to the last. Get am for phone mix am for Spotify. Opor seh

Baddo carry KDB enter for last minute Idolo mi ika 😂

Baddo carry Russ come naija con bully ham 😂

@CHULLY1010 I still dey talk am that second verse envy gann

You wan whine Baddo Keh?

Bangladesh 🇧🇩 big town ❤️

@AroyewunGaniu Badoo na baba oo 😅🔥

@daddycruizeee

I don’t even believe that what happened but I agree with you on this one 😹

Body sweet me this morning ❤️❤️

I thought na only me noticed. He went all out after that ROSS verse

One of the hardest verses everrrrr

Baddo na baba

Badoo nah Baba ooo

Ross Won

Nbl

@gayusolalekan1
Похожие видео
Dj Chicken comes for Asake and Olamide This guy don price o 😂
JBRANDY
127,686 просмотров • 2 лет назад
