Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
OMAH LAY X VEINZELL 🕊️☀️
171,250 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
52 Kommentare

He’s lucky enough to have met you. Idolo

😭😭

Do you want to kiss him?

I too love am, e no know 😂

Mad respect for u bro💜

Why you dey blush?

Na the goat be that o 😂

Fairs

Wish say na me 🥹😒. I Dey envy and jealous u😂

I'm so jealous of those who got to meet Omahlay I feel like crying so bad rn

I am jealous like mad 😭 😂

See as you fresh pass Omah lay sef!! Happy for you bro 😂❤️

Abeg 🤣😂

Hmmmmm I'm jealous NGL

Taller than your idolo

If him tall pass me, wahala dey 😂

You still short beside me sha 😒😒

I’m like 5’11 or 6’0, no whine yourself 😂

You’re short 🤣🤣🤣

😂🤣🤣

No worry when wwe see🫶🏾

🔥🔥💜

“Everybody see o, I Dey with omah ladies”

No vex

Gpu

@KYLERBOIIIIII Bless

Must be nice oh

🫡❤️ My idolos

#VEINZELL ♥️

Ahah aura

OTD

😂You dey look am like say you dey look your bride... why does all omah lay fan always act like this😭 Y'all are worse than Ravers

My wish is to meet him this way 🙏🏼🤧 we have a lot to do

I'm so happy for you big guy. You're far gone

get in joor

You don try too. ❤️

My guy

Omah Lay and his GOAT

Kai, see as you fresh 💜😂

Cool fave Cool fan

This veinzell guy sef fresh o😏

E shock you abi?

I swear bro 🥹

Wetin una dey discuss Hope say the album dey drop next year true true

GOAT 🐐🐐🐐🐐

Motion boys

Veinzell >>> omah lay

Wetin you dey do? lmfaoo

Ok

my dream omo make i kuki rebrand to stan page abeg

I go meet this guy

Werey u be fresh boy oh

