Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This girl wan koba Carter Efe ๐ญ๐๐
187,976 Aufrufe โข vor 2 Tagen โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

She was only playing love with Carterefe. But waiting that other guy be wan do?

He wan tap current

@carterefe__ Dat guy be wan tap current ๐น๐น๐น

Na usa prison cater for go ๐

๐๐

She can definitely swim

Make she go swim for USA ๐

๐ญ

Trump go knock on your door bro ๐คฃ

Na Trump himself go touchdown 9ja ๐ญ

๐๐๐

See as s chase that bastard comot

Ah!!! Carter that guy just wants help na ๐๐

Donald trump go reach Lagos now now with his Armyโs ๐

Among them one go later make the other craze We no fit tell for now ๐คฒ๐๐๐๐

@carterefe__ Why carter push that guy like that ๐๐๐คฃ๐คฃ

Where she dey run go?๐๐

@imoleoa84 Who be that guy way wan touch the girl? Shey Carter ask am for help ๐๐๐

Him no whether she be fish? ๐

Our water de carry person oh

Alakoba ๐ Ahh no oo noo

I hope the guy swimming from a distance made it out alive

Who is this guy ๐ญ๐๐

Baba think twice ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@skysischadwick Na once Cater shout hey hey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo ๐๐๐๐๐ญ

lol abeg ooo Africa beach nor be like Una own o lol ๐

Olodo wey dey find green card, olodo neva know wetin e don enter .. no more way for t@lentless olodos like gbarter efe ... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Make Carterefe keep this girl O! Before I collect her from him. Since I canโt get Tyla make I go for the low budget.

Na FBI for come carry efe Na minister of war for show

Lol Love his sweet ohh

No no ooo ๐๐

Carter Carter ๐๐

Whyโs no one talking about the guy that was struggling inside those wavesโฆeven towards the end of the video it didnโt look like he made it.

Carter gads protect the girl na๐
