Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Omo, Carterefe wan k!ll Speed Darlington oh๐ญ๐๐ฝโโ๏ธ
196,344 gรถrรผntรผleme โข 1 gรผn รถnce โขvia X (Twitter)
34 Yorum

Bro just want to do anything to complete his uncompleted building ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Una dey talk oh๐๐๐ญ

@TanjiroCy Person way them promise visa ๐๐ค๐ป, he gats win oo

Iโm crying ๐ญ ๐น

Moments before disaster ๐ญ๐ญ๐

Akpi almost die today ๐๐

Speed think say boxing na for mouth ๐ ๐๐

No be mouth them dey use fight

Who do Akpi this thing ๐๐๐

That last punch too enter

Baba dey find money to use complete him house all at the expense of collecting beating ๐๐๐

Burnaboy right now

I pity the organisers of this shot show

Moments before disaster ๐ญ๐

Carter even Dey dance Dey beat am ๐๐

Cumut him teeth ๐ฆท Abeg

Speed Darlington say "Awfa do make we deh go" after removing the mouth guard ๐๐ญ๐ญ๐ญ๐

@zaddyswanky Akpi was likeโฆ this boy wan kill me leave my uncompleted building ๐

Omo he just Dey give am upper cut guyyy ๐ญ๐ญ๐น

Baba first go hide for corner

@muaz89__ He will forever be Darlingtonโs big time enemy till grave ๐ญ๐

Akpi no even know where e dey again ๐๐

Omoooo Carter Efe came with pure hatred in his heart ๐ Speed Darlington must be asking himself wetin carry me come here ๐๐ฝโโ๏ธ๐ฅ

๐ญ๐ญ

If no be this yeye country...which kind mismatch be this๐

๐๐๐๐๐

@carterefe__ Carter wan kill Api ๐๐๐

This guy didnโt do any training

Akpi get lock say e guide that e face ๐๐ฆ

๐๐

Person wey don give Akpi wetin no good ๐ If Carter train well, I swear Akpi face go swell up or tear

Wetin Speed Darlington dey fine for ground ๐๐

See person wey wan fight burna boy ๐๐๐ญ

๐๐๐๐
Benzer Videolar
Sensitive content
Watch the moment Carterefe asked MAGIXX to leave his studio after beating him in a game. He even dragged the iPad from MAGIXXโs hands and told him to leave. Omo, e be like say Carterefe no really rate this MAGIXX guy oh. ๐ญ๐๐ฝโโ๏ธ
๐๐๐๐๐๐๏ฃฟ
45,282 gรถrรผntรผleme โข 6 gรผn รถnce
