Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

I can’t watch this alone😂😂💔😭

277,967 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

48 Yorum

king CJ profil fotoğrafı
king CJ3 ay önce

The way they all looked at him 🤣 E be like where person wan go home after fasting on Ash Wednesday, you come start Te Deum Laudamus and Benedictus 😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Dem like this one wan waste our time for here o😂😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Omoh I just Dey wake up, I no know say the video will go far like this 😂😭

∆kiπ✍🏾 profil fotoğrafı
∆kiπ✍🏾3 ay önce

People want sharp prayer, you wan turn am to crusade 😂😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

He get many problems wey he wan make God solve am for him😂💔

∆kiπ✍🏾 profil fotoğrafı
∆kiπ✍🏾3 ay önce

Make he do personal bro 😂

@MY_OXBAND😎💯 profil fotoğrafı
@MY_OXBAND😎💯3 ay önce

Me fasting dey shake 😭 you dey carry enter No me and you abeg

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

😂😂😂

Animashaun profil fotoğrafı
Animashaun3 ay önce

Yasin and bakora i no day like make I hear am at all😂😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Why self?😂

Animashaun profil fotoğrafı
Animashaun3 ay önce

You no go Arabic school at all😂😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

I no sabi anything 😂

Animashaun profil fotoğrafı
Animashaun3 ay önce

Una wey no go ilekewu una get luck gan. That year if you no come them wan con carry from house ni. Like say them be police seh🫥

Chinonso Ezedebego LFC 🐐 profil fotoğrafı
Chinonso Ezedebego LFC 🐐3 ay önce

You should have watched it alone, cos I don't understand this shit.

🪖 profil fotoğrafı
🪖3 ay önce

Yasin Lori irun ke

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

He try na😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

😂😂

Babs profil fotoğrafı
Babs3 ay önce

Yasin wey long die

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

😂😂

Farrell Fia_Afc profil fotoğrafı
Farrell Fia_Afc3 ay önce

For Ramadan period, u go dey auto tune ur voice ehhh wey belle don flat😂😂😂😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

😂😭

Surge™ profil fotoğrafı
Surge™3 ay önce

Person wan go house you open mouth de start Yasin😂💔

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

He wan long the prayer small na why😂💔

Lanre profil fotoğrafı
Lanre3 ay önce

Shuu people wan go hux u start yasin

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Make dem pray small na😂

💔🥷 profil fotoğrafı
💔🥷3 ay önce

@man_called_chi Yasmin keh 😂He wan make dem sleep there

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

@Allie_Fn @man_called_chi 😂😂

Abd al-Hafiz profil fotoğrafı
Abd al-Hafiz3 ay önce

let him finish what he started now 😭😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

No chance 😂

Co-Tiger profil fotoğrafı
Co-Tiger3 ay önce

The guy no get joy at all 😆

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Ajeh 😂

Sparrow profil fotoğrafı
Sparrow3 ay önce

Yahsin keh?? Láago mélo? 🤣🤣🤣

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Time never go😂

Starboy💥💐 profil fotoğrafı
Starboy💥💐3 ay önce

Na once he substitute the imam

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

No time 😂

Yemikosamot profil fotoğrafı
Yemikosamot3 ay önce

Lol

B1LL profil fotoğrafı
B1LL3 ay önce

Make our Muslim brothers explain for me Biko

millions profil fotoğrafı
millions3 ay önce

😂😂

Ogbadey profil fotoğrafı
Ogbadey3 ay önce

Naso this Imam take do during fasting period na that last time I go that mosque till we finish fasting

Wintersoulja_ 🌬️ profil fotoğrafı
Wintersoulja_ 🌬️3 ay önce

Taraweeh 😂😂😂😂

Chidiebele profil fotoğrafı
Chidiebele3 ay önce

Be like say he no wan make una go 😂

OLUWA profil fotoğrafı
OLUWA3 ay önce

Yes😂

🎮Larry📈 profil fotoğrafı
🎮Larry📈3 ay önce

What's yasin?

Halimat Of Shadia🕌👸🏻 profil fotoğrafı
Halimat Of Shadia🕌👸🏻3 ay önce

@Voltage049 😹😹😹

Big Lead🫥 profil fotoğrafı
Big Lead🫥3 ay önce

Dem just dey mumu…if person choose Yaseen as the second surah on prayer it doesn’t mean he will read it to the very end,most people only read only the first page,they read it to the first “Mubeen” and stop.E no go far

Draggaban profil fotoğrafı
Draggaban3 ay önce

Na only muslims go relate sha

starphine 🔴utd profil fotoğrafı
starphine 🔴utd3 ay önce

Person wey ment 😂

Arvis 🎓 profil fotoğrafı
Arvis 🎓3 ay önce

@abbakaoje06

Benzer Videolar

Omo!!!! I can’t see this alone 😂💔
2:22

Sensitive content

Omo!!!! I can’t see this alone 😂💔

Hon. Jesugbemi

49,420 görüntüleme • 6 ay önce