Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo!!!! I canโt see this alone ๐๐
49,420 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
55 Kommentare

Any room wey you see say dem put that custard bucket and it's empty and it's by the entrance, it can only be for that purpose ๐

๐๐

I never watch ham finish before I don sabi say na potty be that rubber wey dem use do eba. Hehe ๐คฃ๐คฃ

As them carry that plastic I shout

Lol ๐๐๐๐

๐๐๐

Ahah poti the Eba go taste different ๐คฃ๐๐คฃ๐

I knew they will die untimely when they started turning the EBA inside paint bowl. You don't do that in a female house๐๐๐

๐๐

As d werey carry tha paint rubber I dun no say nah potti ๐๐๐๐

Only Nepo babies would not know where the skit would end, the moment they carry that paint bucket. All Lapos can relate ๐๐

I swear!!! I remember how we used to use this back then

Eyah... Lapo baby ๐

People from ajegule can relate to the 4 litter bucket ๐ชฃ almost every room has it ๐คฃ๐

Kai

I already sense it immediately they pour the garri inside ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ as them carry am I shout

The way I shouted ha! ๐

Me too brooo

รgbรกkรฒ mรก dรฉ ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ghen gheun ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

wtf ๐ณ ๐

๐๐

I beg drink plenty of water for dissolution.

The eba go taste better ๐ ๐

Salty

๐

I already know that will happen,if u familiar with Yoruba Lagos, Abeokuta people dey usual use such paint rubber to shit.

๐

Awon alatenuje ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ahh

Yes OoOO๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

โAgbako Ma de โฆ.โ ๐๐๐

As I see that paint rubber I don know say na โpotiโ ๐๐

๐๐

Agbako indeed๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I don know ๐๐. Custard rubber na poti for most ladies room

๐๐

๐

Like i know that what going to happen ๐๐๐๐๐

๐๐

I never watch am finish - I no say na potty ๐ญ๐ญ

Wtf๐คฃ๐ Paint container in a lady's room staying in a single room apartment๐ they were not informed at all...

Lmao... The mossel he vomited is the least of his worries sef... ๐คฎ๐คฎ๐๐๐๐๐

You see paint rubber for girl room you no respect yourself ๐

Baba nla agbako

Agbako nla ๐

Nla ni o

As I don see that paint bucket, I don know where e dey go ๐คฃ๐คฃ

@RIAOFIBADAN ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐

Ahudhubillahi!!!๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Yummy yummy ๐

Ahhhhhhhhhhhhh no nah e nor Dey normal to do ๐คฏ๐๐๐
