Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ọmọ... I have never see something as big as this before. What!!!

778,855 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

64 Kommentare

Profilbild von Damilola owon😊✝️
Damilola owon😊✝️vor 1 Monat

God will deduct the mb I used from your life

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

😭😭😭😭😭 please na, but wait ooo, wetin you dey look for ?

Profilbild von Extremely Fab 💡
Extremely Fab 💡vor 1 Monat

No cross road 11 am tomorrow

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Abeg na 😭😭😭

Profilbild von 𝐄𝐧𝐢𝐚𝐟𝐞 ✨🤍
𝐄𝐧𝐢𝐚𝐟𝐞 ✨🤍vor 1 Monat

God will punish this girl for me 😭😂

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Amen

Profilbild von Alhaji Ademoore old taker
Alhaji Ademoore old takervor 1 Monat

God go punish both of una

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Na only the girl please 😭🙏😭

Profilbild von Rich_Foreva 💰
Rich_Foreva 💰vor 1 Monat

Yemi Jacob u will ask God for bread and he will give u stone 😡😡 I pour u early morning spit guy 😡😡😡😡😡😡😡😡😡

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

No vex na, wetin you want see self?

Profilbild von Oluwafemi
Oluwafemivor 1 Monat

God go punish you

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Na the lady no turn na, what is my own in this matter

Profilbild von Oluwafemi
Oluwafemivor 1 Monat

Shey you no see your caption ni I just wasted my time. God go punish her too

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

😂😂😂😂😂 no vex

Profilbild von A.A ALHAJI OF NUPELAND
A.A ALHAJI OF NUPELANDvor 1 Monat

Why she no turn. You smoke 😭😭

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Na for part two she turn no vex

Profilbild von A.A ALHAJI OF NUPELAND
A.A ALHAJI OF NUPELANDvor 1 Monat

If you no post am and tag me wahala go dey 😂😂

Profilbild von Omoba ODS
Omoba ODSvor 1 Monat

GWPY 🫵🏾

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

😂😂😂😂😂 no vex

Profilbild von Omoba ODS
Omoba ODSvor 1 Monat

I don vex

Profilbild von kenzygraphicsworld
kenzygraphicsworldvor 1 Monat

Now that she has posted this rvbbish on TikTok, can she recite the states and their capitals?

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

You are taken this personal

Profilbild von kenzygraphicsworld
kenzygraphicsworldvor 1 Monat

Sorry Sir

Profilbild von Dream chaser
Dream chaservor 1 Monat

He no go better 4 u!!! Werey 😂

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Lol 🤣🤣🤣🤣 no vex

Profilbild von OLABODE
OLABODEvor 1 Monat

Make I block you 😭

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Please don't

Profilbild von Bolaji
Bolajivor 1 Monat

Thank you for successfully wasting my time

Profilbild von Abiola📊⭐
Abiola📊⭐vor 1 Monat

Omoh nah God go punish you for me

Profilbild von AFCvicky
AFCvickyvor 1 Monat

Since we've decided to be wasting each other time

Profilbild von Aura🖤🚀🔕
Aura🖤🚀🔕vor 1 Monat

ONKR.😡😒

Profilbild von LFC Trey
LFC Treyvor 1 Monat

Both you and the girl will shofo

Profilbild von Ni9e
Ni9evor 1 Monat

Shey God wan take you n the girl life nii

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Abeg na

Profilbild von Neymix ⭐💫🪓🖤
Neymix ⭐💫🪓🖤vor 1 Monat

Ogun go take you 🥴

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Please na

Profilbild von Aesthetic charts 📈
Aesthetic charts 📈vor 1 Monat

Drop location where you dey stay I wan give you something

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

I no want 😂😂😂 i

Profilbild von D-Trustworthy Black
D-Trustworthy Blackvor 1 Monat

From now watch your back bro

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Please na

Profilbild von 🔥BOOMER 👻🔥
🔥BOOMER 👻🔥vor 1 Monat

As you waste my time God go waste yours

Profilbild von light the king 🐻💕
light the king 🐻💕vor 1 Monat

Before 9pm tomorrow youll run mad

Profilbild von Habeeb Toheeb
Habeeb Toheebvor 1 Monat

You way post the video o the girl o God go judge una

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Na all of us God go judge

Profilbild von Habeeb Toheeb
Habeeb Toheebvor 1 Monat

😏

Profilbild von oppos
opposvor 1 Monat

Like I calm down Dey look ceiling make the video reach towards end make she turn am 😂😂😂😭😭😭😭

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

You are very patient

Profilbild von Brojoetalk
Brojoetalkvor 1 Monat

God go punish you

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Na the girl

Profilbild von ODUTOLA ADEYOSOLA
ODUTOLA ADEYOSOLAvor 1 Monat

God is active to punish you 😎😎🥹🥹

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Abeg na 😭😭😭😭😭

Profilbild von ODUTOLA ADEYOSOLA
ODUTOLA ADEYOSOLAvor 1 Monat

She must turn ooo 😭😭😭

Profilbild von Lifetime jay❤️
Lifetime jay❤️vor 1 Monat

I waited patiently and I'm using Airtel o😭 God will punish you

Profilbild von £~®
£~®vor 1 Monat

You go purge 77x7 times today 🙏🏾

Profilbild von ATrades
ATradesvor 1 Monat

God will take 30 years from your life. Oloribruku, ole

Profilbild von SPACE
SPACEvor 1 Monat

Bro I fit vex now report your account for violation of human rights

Profilbild von The lash_brow queen 🦋
The lash_brow queen 🦋vor 1 Monat

Oloshi , he just waste my data

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

Maami, what are you looking for?

Profilbild von The lash_brow queen 🦋
The lash_brow queen 🦋vor 1 Monat

The big thing

Profilbild von Jude Goodluck
Jude Goodluckvor 1 Monat

I know she didn't turn but just can't prove it 🤔

Profilbild von Yemi Jacob
Yemi Jacobvor 1 Monat

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Adeshina_Otuoze
Adeshina_Otuozevor 1 Monat

Allah will take one of your eyes and turn you to Ruger

Profilbild von Ade Omo Ola (Vado’s Guy)
Ade Omo Ola (Vado’s Guy)vor 1 Monat

OTSFDN 🖐🏿😂

Profilbild von D.S.S
D.S.Svor 1 Monat

No matter how sexy and big it is, there is a man out there tired of her and want to move her on

Ähnliche Videos