Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo ๐๐ na big wahala be this
156,589 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Are you sure this woman didn't borrow money after they promised her a deal that once they win, she would get her money back? Because something is definitely behind this kind of crying.

Just go start new life for Jigawa ๐

The same energy in osun state his what Nigeria needs right now come presidential election. We nor go sleep dis time. His better to die doing it right then die of hunger or depression.

make she refund the money party gave her asap or else problem go dey ooo ๐๐คฃ๐คฃ๐ ๐

She know say how own dor finish not from the government oh but from the people of osun

Make Una drop bucket ๐ชฃ make mama cry small! Na bucket season we Dey!

He be like say you won make ogun kill you and your generation

ARIKE ERO OMIJE BURUKU YEN KONI TAN NINU ILE E .. Egbere buruku shebi u said u had a gun why didnโt u shoot ppu yesterday oloriburuku obirinโฆ U must BE PICKED UP FOR PUBLIC THREAT

This is no more normal. Does she want to marry Adeleke? Abi Wetin be this

@drealkachii Am I d only one thinking ๐ค this, sey dis woman get grown up children? Or dey are also f**lish like their mother as well? So bcos d man no get solution to ur problem so he shouldnโt go 4 2nd term? God never even look 4 solution to ur issue so na human like u give u d solution?

She no get chair for living room?

Oloriburuku nso Subhana rabbika rabbi alAAizzati AAamma yasifoon, as in these people are just denting th e image of Islam, HELL FIRE IS HER PORTION, In SHaa Allah...

If to say u be my mama nii, I go just sit u down find one big basin I swear to God if the basin no full up u no go stand up oooo

This woman don run ๐โโ๏ธ mad ๐ unfortunately

Na na me be the governor I go witch hunt her I swear ...I go nearly frustrate her life

Whatever it is that emboldens these people to think they are superhuman has to be addressed. You are just a dot. Go and sit down

All the money, you no see chair put for house see as everywhere dey echo

She get big parlour make the tears full the ground ๐

Use the remaining money buy furniture and other interior items. Your house Dey echo

Nor be only person wey dey fly for night be witch o. Afternoon own dey

Pls they should give her same treatment Apc and Wike gives to landowners who are in opposition parties in Abuja. Same way I'm governor does

Make she just leave osun oooo, cos express road go soon pass her house

Make them stone this woman commot the state

This one nah sure drug addict ๐ฏ๐ฏ๐๐๐๐

Arike no go gree seh ๐คฃ๐

It's like she sworn an oath to deliver her unit but failed. She knows the consequences of dinning with the devil ๐

Mama collapse iya yi

See as house dey Echo๐ซ๐paste aza for furnitures๐น๐น

Madam just leave Osun Dey go Abuja

Ero Arike no go kpai me with laugh

Person wey suppose dey prison if Nigeria was a working society!

Be like na till Monday she get to return everything way dem run am chai

This one nah serious meltdown.....
