Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which kind wahala be this 😭😂😂
13,590 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Mscheeewwwww....there is no more good content...what's left is just carry camera and do some things not relatable...mscheeewwwww

Do you know how much fuel costs? But you still dey look the remaining one make e dey pour dey go

This is nonsense As be come, why he no pick am up

Well na skit sha, for general road wa everybody dey pass you go block am, na that time you know say 2by2 hin them take dey kill dog

Instead MK una rush carry am up you Dey complain

Them no even real Real life he for rush carry am

This one na content too 😂 Who go buy fuel when no go cover am And how neighbor go block gate with dog mk person no pas Skit with no meaning

Gehgeh na fool aswear, say na oya konji nkwobi😂😹

bro,be like skit done the finish for your side..

Hello friends! Check out my latest video!!

Mumu content. I was waiting for "Na why we sef we dey call am goat, e dey hallways tonop"

The GOAT was not lucky today 😂😂😂

Crayyyy wayyyyyyy

Them don humble goat.

😂😂

@moe4dem 😂 😂 see finish 🙃

Crayyy way na the way now

I go too beat him Ajeh 😂

😂😂😂😂

😂😂

@CHULLY1010 Man to man abi boy to man 😂

😂😂😂

Worst skit so far

Some skits sef, u dey watch fuel dey pour.

He no pocibu sha

Wahala 😂

Big one

craywayyyyy😂

See better wahala

U be fool why u no quick carry am 😂

Wetin be this? Ahahahahahaha Very very funny

🤣🤣🤣🤣

Big wahala

Craywayy 😂😭

@sirmystify_ That babe get bumbum oo
