正在加载视频...

视频加载失败

Omo 😂😂 na big wahala be this

156,589 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Bim's 的头像
Bim's1 个月前

Are you sure this woman didn't borrow money after they promised her a deal that once they win, she would get her money back? Because something is definitely behind this kind of crying.

Almahmud 的头像
Almahmud1 个月前

Just go start new life for Jigawa 😂

kaz 的头像
kaz1 个月前

The same energy in osun state his what Nigeria needs right now come presidential election. We nor go sleep dis time. His better to die doing it right then die of hunger or depression.

Okikiola 的头像
Okikiola1 个月前

make she refund the money party gave her asap or else problem go dey ooo 😂🤣🤣😅😅

I.R Inspired Spaces 的头像
I.R Inspired Spaces1 个月前

She know say how own dor finish not from the government oh but from the people of osun

pohloh gee 的头像
pohloh gee1 个月前

Make Una drop bucket 🪣 make mama cry small! Na bucket season we Dey!

AflatmediaPrint.ng 的头像
AflatmediaPrint.ng1 个月前

He be like say you won make ogun kill you and your generation

👑miss O👑 的头像
👑miss O👑1 个月前

ARIKE ERO OMIJE BURUKU YEN KONI TAN NINU ILE E .. Egbere buruku shebi u said u had a gun why didn’t u shoot ppu yesterday oloriburuku obirin… U must BE PICKED UP FOR PUBLIC THREAT

Olúwatósìn Salau 的头像
Olúwatósìn Salau1 个月前

This is no more normal. Does she want to marry Adeleke? Abi Wetin be this

Tomiwa Bright 的头像
Tomiwa Bright1 个月前

@drealkachii Am I d only one thinking 🤔 this, sey dis woman get grown up children? Or dey are also f**lish like their mother as well? So bcos d man no get solution to ur problem so he shouldn’t go 4 2nd term? God never even look 4 solution to ur issue so na human like u give u d solution?

Bámidélé 的头像
Bámidélé1 个月前

She no get chair for living room?

Dr Taiwo 的头像
Dr Taiwo1 个月前

Oloriburuku nso Subhana rabbika rabbi alAAizzati AAamma yasifoon, as in these people are just denting th e image of Islam, HELL FIRE IS HER PORTION, In SHaa Allah...

Az chase 的头像
Az chase1 个月前

If to say u be my mama nii, I go just sit u down find one big basin I swear to God if the basin no full up u no go stand up oooo

#ROYAL HOUSE BEADS (#RHB) 的头像
#ROYAL HOUSE BEADS (#RHB)1 个月前

This woman don run 🏃‍♂️ mad 😠 unfortunately

UTD_EFEMENA 的头像
UTD_EFEMENA1 个月前

Na na me be the governor I go witch hunt her I swear ...I go nearly frustrate her life

Sam Abolade 的头像
Sam Abolade1 个月前

Whatever it is that emboldens these people to think they are superhuman has to be addressed. You are just a dot. Go and sit down

Banktex92 的头像
Banktex921 个月前

All the money, you no see chair put for house see as everywhere dey echo

Sammy Boylondon 的头像
Sammy Boylondon1 个月前

She get big parlour make the tears full the ground 😂

Ibadinson Precious 的头像
Ibadinson Precious1 个月前

Use the remaining money buy furniture and other interior items. Your house Dey echo

tosk 的头像
tosk1 个月前

Nor be only person wey dey fly for night be witch o. Afternoon own dey

Fortune 的头像
Fortune1 个月前

Pls they should give her same treatment Apc and Wike gives to landowners who are in opposition parties in Abuja. Same way I'm governor does

Adebayor 的头像
Adebayor1 个月前

Make she just leave osun oooo, cos express road go soon pass her house

Dammy 的头像
Dammy1 个月前

Make them stone this woman commot the state

CELEBRITY PLUMBER 🛁🚽🚿 的头像
CELEBRITY PLUMBER 🛁🚽🚿1 个月前

This one nah sure drug addict 💯💯😁😁😊😊

Adenekan Riliwan. A 的头像
Adenekan Riliwan. A1 个月前

Arike no go gree seh 🤣😂

Ekong De Superstar💎 的头像
Ekong De Superstar💎1 个月前

It's like she sworn an oath to deliver her unit but failed. She knows the consequences of dinning with the devil 😂

4uall 的头像
4uall1 个月前

Mama collapse iya yi

Adebayonle🥰👑 的头像
Adebayonle🥰👑1 个月前

See as house dey Echo😫😂paste aza for furnitures😹😹

Hassan 的头像
Hassan1 个月前

Madam just leave Osun Dey go Abuja

ASOLAJ****** 的头像
ASOLAJ******1 个月前

Ero Arike no go kpai me with laugh

General Diomedes GCFR 的头像
General Diomedes GCFR1 个月前

Person wey suppose dey prison if Nigeria was a working society!

ThePluging🔌Pluging 的头像
ThePluging🔌Pluging1 个月前

Be like na till Monday she get to return everything way dem run am chai

CHIGOZIE IKENNA OKWUMEZIE 的头像
CHIGOZIE IKENNA OKWUMEZIE1 个月前

This one nah serious meltdown.....

相关视频