Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
omo😭😭😭😭
1,030,007 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

This is innovation not those guys attaching ceiling fan to okada and calling it jet 😂

😂😂

Wetin these 3 guys been dey do?

Nobody fit wipe the drone broom nii

you think say nah broom go come your head first? funny guy😂

He launched attacks in the den of gays !! I’m so proud of you drone operator

Who be that werey wey Dey jump for bed. E dun turn am to play

Una don carry call of duty come real life Call of duty knockout warfare 😂

You Dey craze Who talk say na for Ibadan e happen You go just carry phone dey tweet nonsense Aneema

@berryOTF_ see as this one dey cry for my comment 😭😭😭😭😭 .Ibadan nigha,😭🥀

ONKR eranko🤣

@berryOTF_ @feranmiiee You really sound like ibadan person 🤣😂

@berryOTF_ @feranmiiee This same you 😭😭😂😂

@boi_xterblished @feranmiiee No mind am E talk like say na UK e dey 😂😂😂

@berryOTF_ @boi_xterblished @feranmiiee Nah fool him be no mind am

@boi_xterblished @feranmiiee 😂😂

Enemy drone strike in bound

Bro how 😭

@3xtopp 😂😂

wtf 😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂

😭

I was smiling, until I realized it was 3 guys cuddling on one bed, suddenly everything became not funny.

Omo na so I see tactics wey I and my guys go win this December war against ops ooo 😂

follow me for more fun contents like this😛🙏

3 grown niggazz on one bed🤔🫵 I know what you are

Why is that guy somersaulting on the bed He thinks he is John Wick😂😂😂😂

Naaaaaw this is the craziest video on the internet atm😭😭😭 wtffff‼️

Guyyy them no fit throw pillow on top the drone? Them no get sense 😭😂

this is actually funny

I'm definitely trying this shit on my neighbour that likes bringing in different girls to bang. This building won't contain us today 😂😈💀

Omo, I actually thought this was AI. So so crazy. This video should def blow up! Very entertaining!

I know your girl don’t like condoms

They suppose fence Ibadan 🤣🤣

This is obv not Nigeria now How many of una no get net for una windows?😂

Omo all those boy mumu dieeee See broom knack the Drone... Chaii

Why 3 men will be sleeping on one bed 🤣

@Hottt_Boyyyy I go too try this thing😂

@Sisi_Tee We go fight walai 😭😂

I like as the room no get door 😒

Maybe it was planned

3men con dey gbezome…something wey you wipe with towel or pillow

😂😂😂

Make una use am for the next cult clash.

Man was doin back flip just to save his woman 😭😭
