Loading video...
Video Failed to Load
Omo pride wan keel me 💔😂
236,220 views • 8 months ago •via X (Twitter)
38 Comments

@Guccistarboi Na why your eyes see wetin pride people dey see 😂

😂

@Guccistarboi The way the other people ran ehnn🤣🤣🤣

😂😂

@Guccistarboi This is so me I rather struggle to get things fix than ask for help

@Guccistarboi 😂 U wey suppose call Tems make she help u😂😂😂

She Dey nurse our new baby for house, I no wan stress am

@Guccistarboi Person wey dey club😂

@Guccistarboi You know what’s annoying? He dragged others into his mess😂😭

@Guccistarboi This video is hilarious 😂🤣

@Guccistarboi Ask for help my nigga

No, I too I get pride 🧍♂️

@Guccistarboi Na why you fall 😩

@Guccistarboi You get luck e no kill you

Na pride I get, I no kee person

@Guccistarboi Ok now 😹😹

@Guccistarboi Only God can send helper

@Guccistarboi Wa da gbe ni. Eru e ni. Mo da gbe temi ni

@Guccistarboi 😂😂😂

@Guccistarboi As una no gree help me ba… Nah all of una he go meet😒

@Guccistarboi Boss kindly help me repost my pinned post ♥️ thank you

@Guccistarboi They suppose give am oraimo cord for neck🤣

@Guccistarboi 😂😂

@Guccistarboi Alágbára Okò 🤣😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅🤣

@Guccistarboi What’s this 😂😂😂😂

@Guccistarboi Omo be a man 🤣🤣🤣

@Guccistarboi My pride don finally kee me 😭😂

@Guccistarboi Dem supposed gather hands hammer u ni

@Guccistarboi 😭🤣🤣

@Guccistarboi Low quality videos always 😂

@Guccistarboi Why you no carry Tems follow make she help you put am for head 🤣

@Guccistarboi Wetin be this 😂

@Guccistarboi 🤣🤣🤣

@Guccistarboi Those two knows about this prank 😂😂😂

@Guccistarboi My fear back then in the days lol 😂

@Guccistarboi This big bowl can mess with ur destiny ,its not bad to ask for help !!

@Guccistarboi Boss please follow back

@Guccistarboi 😂😂🤣
Related Videos
Omo school will just be after your life😂😂💔Run ooooo😂😂💔💔
Khalifa Danliman
12,297 views • 3 months ago
