Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo, See fine boy 🤦🏾
297,982 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Na why e good to dey carry weight, see as tiff get aura

After dis plenty dance they will now calm down flog the spirit of ste@ling comot for em body

The werey wear baggy come tiff, now them don catch am how he go take run? 😭😂

E fit turn to model soon . See physique .

Una sha don hear o 🧏🏾♂️😆

Some people na kleptomaniacs. They don't want to steal but they can't just help it. Take him to psychiatric hospital

What if e just disappear with the phones??

This trend is better than jungle justice 😶

This kind of punishment, to me, is actually far more better than the barbaric jungle justice.

See as werey dey tear step😂

Fine boy no dey thief ooo, sometimes they steal the most cuz you won't even suspect them

Lol they just dey steal iPhone to impress people

He should pray that he does not hear off camera. Cuz once you hear off camera just know is finish. Off camera is that last thing any living human should hear at this stage.

I'll rather do money ritual than be a theif !!!

The month na the trend for thieves

Nothing concern me , my own be say am just proud of my kid 🤭

People dey wait make him entertain them first before him go chop better beàting, see as boys don dey walka around am like HYENAS wey wan chop young ANTELOPE.😂😂😂😂

There’s something like fine boy privilege sha…observe that they didn’t even beat him

Fine boy na thief o😭😭

Wait I don’t just understand something say people are using steeling to trend now ni abi wetin because I couldn’t figure out why we always get to see videos like this plenty for social medias nawa ooo

Carterefe go fine pass am soon🤣🤣🤣

Why they didn’t Strip him completely for a naked Dance?

Make he do boniface celebration we don too see dance steps 😃😂

The rate of stealing is alarming Mba mba mba Tinubu must go!!!💔😡😡

You no sabi dance keh? You go thief 😩😂😂

I find it crazy that in our popular culture it's largely acceptable to lynch a petty thief, but we eulogize G boys and politicians in songs who are equally thieves.

This tiff get aura o 😂

Old taker wey no wan work Then he choose stealing

Seems these thieves' dancing videos are content. I've seen more fresh videos since last week

like aren't why seeing what has been happening to thiefs of recent and they still keep doing it

So sad how Indiscipline can destroy a man.

U de wine Na who no sabi dance 🫵 I de laugh pass😂😂

This new way of showing thief pepe is nice than when they kill and burn them, dance with slightly beaten 😆

Happened at Abeokuta. Panseke, Tarmac, computer Village. Okeilewo
Похожие видео
Sensitive content
Omo see what this boy did to his daughter 🙆😂 Full video here:
RAZOR BLADE
144,060 просмотров • 10 месяцев назад
