ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See comments ๐๐๐คฆ๐พ
31 ๆก่ฏ่ฎบ

He Dey swear for them everyday too

๐๐๐

That โata range atunti ta G wagonโ yen is really diabolical

how e take know say d iphone na b lord own ๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

Him self won use swear condemn TikTok users๐

e o ni san owo nisin ti e ba ma ri wa jor๐น

That first comment crack me up ๐คฃ๐คฃ

U like it or not na fact him Dey talk

Butt na fact he dey talk guyyy abii no be una wey dey here again lol

Dey wan take him life ๐

โA ta range atun ta g wagonโ๐๐๐๐

Dey don drag m dieeee๐

@callhimdmt01 ๐

Make una free this guy na... ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I too like that app comment section ๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐

Bunch of trolls๐ญ๐น๐น

๐๐๐

Omo ๐ญ๐ญ

He go don tire ๐

Na bullies full TikTok ๐

He no get peace at all insecure wab finish an

๐ ๐

Dem wan take him life for TikTok ๐โค๏ธ

Wetin really happen to this guy๐

The industry no actually easy โฆ

W!cked people ๐๐๐

Tiktok & X I no know people wey craze pass ๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Hmmmmmm religion ๐คฆ๐พ๐๐ญ๐ฉ
KING OF ALL SPORTS
49,466 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ
