Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo, see this food.
205,916 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Y.A 🌎 🇬🇧vor 1 Jahr
This boy can never get six packs Just drop the location asap

Y.A 🌎 🇬🇧vor 1 Jahr
The snails are doing hoist the colours High The cucumbers and eggs are doing thieves and beggars🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Olaferanmivor 1 Jahr
wetin bi ds.........oya make I close mouth asap location needed asap🤣🤣🤣

JustAnIconvor 1 Jahr
I pray not to be the cameraman 😤

RODRYGOATvor 1 Jahr
I swear I’ll finish in one sitting If e too sweet, two sef

Eddy Twinsvor 1 Jahr
Abeg where be this? Which kind food be that ni?

wisdom Kingsley🦅vor 1 Jahr
him go still say dem no sabi cook

UGLY WRLD (utd soul)vor 1 Jahr
Abeg ask price first

OBALOLUWA 🤴vor 1 Jahr
Name of the song pls 🙏

Steveyvor 1 Jahr
I go smoke nonsense before I chop this kind food...
Ähnliche Videos
0:26
Sensitive content
omo see yansh wey this last two girls carry 😳🫣
Mikky 💨💨
333,848 Aufrufe • vor 2 Monaten
