Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo see wetin Phyna carry😳
264,911 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Little boy on graduation cap looks like him

This phyna fooling dey on another type of level😅

Olodo uprisings is here to stay sadly 📌

She just go do BBL come unveil am for Carter live 😂

Omo that bbl fit am

Phyna olodo uprising na another level because wetin this girl truly dey offer for this internet space

He's doing that in front of those kids💔

Kolu no first see anything again for the whole room🤣🤣🤣

Country dey spoil You dey talk about wetin phyna dey carry

Sharwama from belleful.. Nyash from where ? 😂

Watin dey do this phyna 😂😂

See as Y'all are enjoying this ..... Tomorrow no follow talk Olodo Uprising ooo Cause Y'all are it's enablers 🙄

How is Phyna comfortable doin this abeg

See the way Phyna is Chewing that thing, is just the hunger that made her bulli VDM

Shawarma from Belleful yansh from where?😭😂

Make dem allow this kids go rest for School o

Carter nah madman I swr .werey say nah Yansh from where 😂

🤣

Talking about olodo uprising and Nigerian given wealth to does who doesn’t deserve it just tell me how on earth will you won 45 million in a game show and after 4 years this is what you can do with your talent and all the money you won 🤦♂️

I’ve never seen anyone as dumb as phyna

All these olodo uprising, no coordination at all.. infront of those kids.. smh

Omo it's massive... Carter head wan blow

And she's busy making it yo bounce. What a wow🤣🤣🤣

Any small thing Kolu don follow yansh

ABEG NA KING MITCHY NYANSH DEY ENTER EYES🥵😍 PHYNA NYANSH BE LIKE BAFANA BAFANA WEY NEVER BAFF

E dey enter your eyes abi oya close am

Phyna come use style sell new market 😂

Nah yansh go kill kolu

Na BBL na😂😂😂😂😂

Na yansh go kee this kolu no wonder money quick finish

Her bbl looks more better and healthier than that of Sandra benede & that CEO lady

Wow

BBL doesn’t move me
