ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Omo she later regret oh ๐คฃ๐๐ญ
131,158 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

@Khanstillday Na sim card and pouch she fit afford ๐ญ๐

@Khanstillday She did too much tbh If na me I go collect am for the sake of collection sake make my mama turn am to house phone.

@Khanstillday Omo ๐๐๐

@Khanstillday @abazwhyllzz Why you go dey collect stuff back wey you buy for your babe

@Khanstillday I hate this stuff sha.. thatโs why is not good to be doing to much in a relationship. Why you go buy phone for girl in the first place

@Khanstillday You no go believe say another simp don buy the girl new phone.

@Khanstillday Nobody mount for her ๐ญ

She think say na joke. ๐๐๐. Na im I dey date this girl wey him ex buy am phone . Omo see wahala. This boy find my WhatsApp dey threaten me o Late I still found out the girl still dey collect premium nacking from the guy. ๐. Bastard girl Kan dey cry dey beg me say, she loves me. Say na the phone wey him buy cos am, say she no wan make he collect the phone ๐๐

@Khanstillday See as she be for real camera ๐คฃ

@Khanstillday ๐๐

@Khanstillday Them buy malt give am ๐ญ. Why ?

@Khanstillday Dem leave the phone cover for her Sha

@Khanstillday You no go believe say another simp don buy the girl phone.

@Khanstillday Life crazy gan! Tomorrow one boy fit see this video paste am 16, just to pepper this guy ๐๐๐

@Khanstillday Dem still buy her malt make she use am step down ๐๐๐ญ

@Khanstillday She no go regret ke ๐คฃ๐น

@Khanstillday Them. Buy am Malta and bottle water first ๐

@Khanstillday No more way for poor girls

@Khanstillday All these small boys never reach to date any woman, what this nonsense attitude, you were with someone and you gift them a later collect it back , gift is gift and if you cannot forget what you gift someone, better don't give it out

@Khanstillday I even saw the post of chat between she and her friend ๐

@Khanstillday The new bf bought her iPhone 13 the next day ๐๐คฃ๐คฃ enter comment section go see

@Khanstillday ๐คฃ๐ญ

@Khanstillday @xdownloaderbot download this

@Khanstillday And na gentle girl oo๐๐ซฃ๐คช

@Khanstillday I don too laugh

@Khanstillday ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Khanstillday She regret abii she no regret ๐

@Khanstillday Small girl o๐ญ

@Khanstillday She go Dey without phone for some months fess ๐ xr na like 180k ๐

@Khanstillday ๐๐

@Khanstillday See him friend face na him Arrabge everything ๐๐no smile self

@Khanstillday Some people just Dey talk rubbish for comment section una don't know Waytin happen una just Dey talk rubbish ni

@Khanstillday ๐๐๐

@Khanstillday Person wey dem don buy new 13 for lol Toto nah the greatest source of income Natural and maintenance free
็ธๅ ณ่ง้ข
Omo buruku ๐คฃ๐คฃ๐คฃ SHE define every style ๐๐๐๐
PEPE
162,405 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ
Sensitive content
Oh she could Roast. ๐๐คฃ๐
Johnny Midnight โก๏ธ
54,451 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
