Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo Speed Darlington is really getting ready for Portable ooo 🧎😭😂😭
53,234 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

He go still collect He no fight for school when he small? Wetin be this James brown punches?

Akpi don't let them deceive you... Portable will beat she comot your body for round one.

Portable will beat shege for this guy body Lmao

8 days to go …. Feb 18 😂

Bring Your Switch To Life With The "Triple-A Clock" #AAAClock ⬅️ ➡️ #OLED Ready #NintendoSwitch

They should put first aid one side 😂make portable no too beat him

so this Fight Preparations has kept Speedy Darlington away from his Baby Oil propaganda… 😊😆😊

Akpi need to add more energy, because Portable is very aggressive ooo

Throwing punches like a college girl

See as you dey carry hand like turkey,wait akpi Wetin you sabi do sef,apart from mouth?

Akpi my advice to you as bros wey I be to you no go that fight, run you no fit see 2 minutes of the fight without lying on the ground, even if you smoke igbo,portable go smoke colos with the boxing experience him get. Akpi run na only mouth you fit take win am.
