Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo!!! Talent dey o!😳😭 My question is, how did he discover he could do this?🙄
45 Yorum

But is this a talent?? I doubt o

What can we call it ?

Risk Taker

@_BarnyO It is a talent, they are called REGURGITATORS

@CelestineC43538 @_BarnyO Na once you form name give am. Nice 1

@CelestineC43538 @_BarnyO I no need form any name give am, it is indeed a real talent. You can ask google to confirm or watch America’s got talent to see Regurgitators displaying the talent. @grok are regurgitators real or not?

@Jetlagged179955 @_BarnyO @grok You are a Genius

Make he sha dey Carr first aid box waka

Abi o

Naija go make you discover talent wey no exist😂

Omo!

I am still trying to understand what is going on here

When you do. Please explain to me 😭

Okay no problem 😊

Na juju seh 😭😂

I can't wrap my head around it

Person dey kill himself una dey call talent

This weyrey go die one day oo.😂

Na only poor man dey get this kain talent?

Wtf bro!

this is not a talent

I thought only ruminants regurgitate🙂

Ball wey like 50 hands go don touch😭😭

One! Monkey go go market and monkey no go return. Sharp

Make dem arrest am for attempted suic!de

Hm.

Don’t let this dude catch your girlfriends

Make talent no go land u for hospital ohh ..... because we no go contribute money for operation oh

I am a shoemaker Custom made leather shoes / Sneakers/ footwear’s Help repost my shoe Craft Nationwide delivery All size 65k

It’s always the poor man pikin

Village people watching one side

Omo this one na Ruminant animal He fit thief something hide for him belle 😳

Now go to the market, achieve 10 to 12 eggs from IYE, come house, come vomit them

You don’t truly discover what you can do until comfort is removed. Hunger has a way of teaching focus. Hunger sometimes is a blessing…

Dem go con talk say he sleep nothing do am he no just wake up 😂😂💔

Talent keh, person wey Dy use him life dy play draft

He’s so good

Ultimate death looking at him

This is very risky

I laugh in gastrotomy😂

U go swallow am one day and e no go commot again

Omo this guy fit push drugs 🙄

You never see the one wey dey pour from the mouth like tap

This one go swallow person destiny oo😂😂😂

Check out my new freestyle guys🎵🙏🔥
