Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
omo the edit sharp die ๐๐คฃ๐คฃ
39 Kommentare

Too sharp lol

Walahi

Even inside AI, Ogbafia dey for ground ๐คฃ

Aswear

Omo I don laugh tire ๐

Swears

@KLEVERJARRET E too mad๐๐๐

@KLEVERJARRET ๐

Make una just go beg burna boy to forgive davido Una just Dey lick burna boy ass so badly just to be friend with davido๐คฃ๐คฃ๐คฃ

30BG no real seh

God punish you ๐๐๐๐ซต๐ซต

๐๐คฃ

Shey una don go steal my content Abi, this nah why Elon introduce original content be this ๐คฆ๐ฟ

U be werey ๐๐

lol how na

@CiityTalk ๐๐๐

Wizkid way no get mind baba japa , manyewu day fear ๐๐๐

Na the only thing una sabi Fake fake thing When e come to real life dem go de look for una

This fan base, I dey shame for una. See album ur fav drop, dey smell for chart. Instead, una suppose put more effort into streaming the album make e get value Una dey here dey do rubbish. Even Davido sef go don tire for him fans.

Una no dey ever get any music achievement to banter with for una life ๐น๐ nah to go dey edit chaiii ๐ i thank God say I be Wizkid fc o naso I go slow? Shoo

Time wey you suppose use push Oriaflop. Oya nau

Watin be this ๐

lol ๐ omo

Why you no use this same energy stream ur fav album wey don gha finish ๐

Na Davido follow am for back,๐

But why did he run like that?๐คฃ๐คฃ

See as he run

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

lol ๐

๐น๐น๐น

Omo ๐๐

@satoshirulesxx ๐คฃ๐

๐ญ๐

๐๐๐

Kese Kese. WizKid KeseKese sharp sharp ๐๐๐๐๐ช๐ช๐ช๐คฃ

๐ญ๐คฃ

Don't lie I my a fine boi?๐น

Not try this thing again

Please send
รhnliche Videos
Omo buruku ๐คฃ๐คฃ๐คฃ SHE define every style ๐๐๐๐
PEPE
162,405 Aufrufe โข vor 6 Monaten
