正在加载视频...
视频加载失败
omo the edit sharp die 😂🤣🤣
39 条评论

Too sharp lol

Walahi

Even inside AI, Ogbafia dey for ground 🤣

Aswear

Omo I don laugh tire 😂

Swears

@KLEVERJARRET E too mad😂😂😂

@KLEVERJARRET 😂

Make una just go beg burna boy to forgive davido Una just Dey lick burna boy ass so badly just to be friend with davido🤣🤣🤣

30BG no real seh

God punish you 😂😂😂🫵🫵

😒🤣

Shey una don go steal my content Abi, this nah why Elon introduce original content be this 🤦🏿

U be werey 😂😂

lol how na

@CiityTalk 😂😂😂

Wizkid way no get mind baba japa , manyewu day fear 😂😂😂

Na the only thing una sabi Fake fake thing When e come to real life dem go de look for una

This fan base, I dey shame for una. See album ur fav drop, dey smell for chart. Instead, una suppose put more effort into streaming the album make e get value Una dey here dey do rubbish. Even Davido sef go don tire for him fans.

Una no dey ever get any music achievement to banter with for una life 😹💔 nah to go dey edit chaiii 💔 i thank God say I be Wizkid fc o naso I go slow? Shoo

Time wey you suppose use push Oriaflop. Oya nau

Watin be this 😂

lol 😂 omo

Why you no use this same energy stream ur fav album wey don gha finish 😂

Na Davido follow am for back,👀

But why did he run like that?🤣🤣

See as he run

😭😭😭😭

lol 😂

😹😹😹

Omo 😂😂

@satoshirulesxx 🤣😂

😭😂

😏😏😂

Kese Kese. WizKid KeseKese sharp sharp 😂😂😂😂🪒🪒🪒🤣

😭🤣

Don't lie I my a fine boi?😹

Not try this thing again

Please send
