Loading video...
Video Failed to Load
Omo things dey happen for Tiktok o 😭
11 Comments

LIVINGTRUTH_1 year ago
It’s gettin tougher 😭

WE News English1 year ago
Growing challenges for TikTok and emerging alternatives Here's why TikTok is banned in different countries

HRH. King Emeka1 year ago
Oga abeg hustle oh. Nobody dey pay your bills.

Junior Emelife1 year ago
Last last we go make this money and everybody will be fine. But as it is now, everybody is crazy to make this money .😂😂😂.

Akannaya1 year ago
How much is this fooling worth in TikTok currency?

AlayeNG1 year ago
Anything for the Benjamin😂

Okoye David1 year ago
Ah people that know him should call his family members o.

Rickrhagz1 year ago
Person wey Dey shame no fit make money 💸

Cato✨1 year ago
Atije atimu ko easy 😂

UTDLØPËZĪMË🔰1 year ago
I don't know why shame dey catch me instead of him as a man

Ayobam Xchange 💯1 year ago
Make God no put where person go find money for Hard place oo..!! Baba God I beg 🤲🏽
Related Videos
0:47
Sensitive content
Wait till she gets up….😳 Things dey happen for TikTok o
BIG 9
46,035 views • 4 months ago
2:39
Sensitive content
Things dey happen man 😭💔
Oyindamola🙄
176,101 views • 1 year ago
