Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo this prank is too expensive 😭😭
29,412 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Kuje straight blue blue sure for you 😂

WS ewon in the fuckin chat

W’s ewon for real bro follow back Biko 🫱🏾🫲🏻

W èwòn in the chat 😭😂

A big one ooo

I hope Mama is fine brother ??

This one don give mama cardiac arrest!!! 🤦♂️

A man who decided to carry his mother in-law on his back to cross a river must have the courage to touch her buttocks.🚶🚶

This is the second one al watching that is a prank .. I believe it was scripted... Sha dey careful make you no go enter reality 😠

You’ll do jail o 😂

D mama switched off immediately. Dis prank is too expensive. Govt needs to regulate d activities of the skit makers

Oga don kill person ooo Ba life imprisonment 💔

GBA station lor,kolo report ara eh jeje😹

@only_papii @Teekeyz082

You go dey prank person wey get HBP… Gbese!!

Person wey she suppose knack omo-rogun for head

😂😂😂😂

You buy market

Now you don kill mama elege 😁😁

Kirikiri jo soupy.

kuje ya aaaaa

All of them are in the game, if not the camera man for don dey panic

Na until person go die for him hand 😂😂

If one of them no go jail because of prank they no go learn 😂

Yiiiiii 🤣🤣

Prank abi act?

Werey ti pa mama 😭😭😭

This one ghost Dey jump Abi wetin mk we call the movement

Kiri kiri straight.. undone beans dey wait for u.

🌚

Yeah...she didn't see the camera, obviously

Nice content 😂

Wssss kirikiri in the chat

The youngest retired prankster

🤣🤣
