Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo! This relationship na by force o ๐๐๐
33 Kommentare

Try dey do background check before you enter relationship oh ๐๐ญ๐คฃ๐คฃ

Them no fit stop this one

Give me a chance to prove my love to your sister ๐๐

Na to run commot for that area ๐๐คฃ

Both girls look almost the same. Hard to choose between both fr๐

Is the โsister sister for me..๐ญ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

Out of context, the girl that came knocking is actually really pretty

The way this girl dey always do her lips eh chai , idk waitin concern my preeq๐

e remain fire leemao

Bossu greet like 2 billion times๐

๐๐๐๐๐ do I look broke to you? Ehn

After u don chop her mama foodstuffs finish for her shop, u wan con leave her, E no possible ooh bruhhh ๐น๐

What? U must love her by force ๐คฃ

๐๐

I hope say this guy dey ๐ see wetin I dey see. Because wetin that one wey dey him right hand dey offer or bring to the table. Oga you look broke ooo. No throw away assets keep liability ๐

No, you donโt look broke to her๐๐๐

Na this kain love I dey find now ๐

Na this kind love I Dey find ๐๐

After u don collect all her mama food stuff finish Body go tell you ๐๐

Werey say make them give him time to prove love ๐๐๐๐๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ e pain me say I nor fit use voice note comment

E no dey real.... women no wan suffer ๐งโ๐ฆฏ

How do these Nigerians do it?๐๐๐๐๐

good evening sirs ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐.. nah to run๐๐

What is this?

Oya come go prove ham ๐

โI was thinking if you people can give me a chance to prove my love to your sisterโ๐๐๐

Was the hair pulling necessary ๐คฃ

Sister๐๐

Nah morning oo ๐๐

๐๐

๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐๐ na GehGeh spoil this relationship business so
Victor AD REDEYE
77,262 Aufrufe โข vor 1 Jahr
