Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo! This relationship na by force o 😂😂😂
Комментарии: 33

Try dey do background check before you enter relationship oh 👂😭🤣🤣

Them no fit stop this one

Give me a chance to prove my love to your sister 😁😂

Na to run commot for that area 😂🤣

Both girls look almost the same. Hard to choose between both fr😂

Is the “sister sister for me..😭🤦🏽♂️

Out of context, the girl that came knocking is actually really pretty

The way this girl dey always do her lips eh chai , idk waitin concern my preeq😂

e remain fire leemao

Bossu greet like 2 billion times😂

😂😂😂😂😂 do I look broke to you? Ehn

After u don chop her mama foodstuffs finish for her shop, u wan con leave her, E no possible ooh bruhhh 😹😂

What? U must love her by force 🤣

😂😂

I hope say this guy dey 😂 see wetin I dey see. Because wetin that one wey dey him right hand dey offer or bring to the table. Oga you look broke ooo. No throw away assets keep liability 😞

No, you don’t look broke to her😂😂😂

Na this kain love I dey find now 😂

Na this kind love I Dey find 😂😂

After u don collect all her mama food stuff finish Body go tell you 😂😂

Werey say make them give him time to prove love 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 e pain me say I nor fit use voice note comment

E no dey real.... women no wan suffer 🧑🦯

How do these Nigerians do it?😂😂👏👏👏

good evening sirs 🤣🤣🤣

😂😂😂😂.. nah to run😂😂

What is this?

Oya come go prove ham 😂

“I was thinking if you people can give me a chance to prove my love to your sister”💀😂💔

Was the hair pulling necessary 🤣

Sister😂😂

Nah morning oo 😂😂

😂😂

😀😃😀
Похожие видео
Sensitive content
😂😂😂 na GehGeh spoil this relationship business so
Victor AD REDEYE
77,262 просмотров • 1 год назад
