Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Omo this thief no wan gree make them catch am 🤣

51,430 views • 1 month ago •via X (Twitter)

32 Comments

Lawii's profile picture
Lawii1 month ago

Person wey dem go use stone pluck like cashew

moneyhunter's profile picture
moneyhunter1 month ago

the werey no wan dance😂😂

Nothing Spoil's profile picture
Nothing Spoil1 month ago

But wetin this guy thief wey go make them find am like this😂

Bab_TblaQ's profile picture
Bab_TblaQ1 month ago

He no wan twerk keh 👀 werey come down jeje JBL dey wait for you 😂😆

Fiona💔🍀💨's profile picture
Fiona💔🍀💨1 month ago

If after all this stress and they catch him, his name is sorry

OnlyAnthony's profile picture
OnlyAnthony1 month ago

The kingdom of God suffers violence. Only the violent take it by force. 😂😂😂

Tony_Whillz's profile picture
Tony_Whillz1 month ago

Lmao 🤣 em wan mane God save am😂😂

Micheal meech's profile picture
Micheal meech1 month ago

I wan believe say this video na AI 😂

𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿's profile picture
𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿1 month ago

If na you, you gree make dem catch you?

CHUKWUEMEKA's profile picture
CHUKWUEMEKA1 month ago

But how the guy take enter there like that 😂😂😂

ASSURANCE🪶's profile picture
ASSURANCE🪶1 month ago

No be every thief them day catch sha oo

chameleon's profile picture
chameleon1 month ago

E be like this one craze pass the cutlass own

Pazua GN Grokoto's profile picture
Pazua GN Grokoto1 month ago

Make nepa just bring light I wan see something

THE MEME HUB's profile picture
THE MEME HUB1 month ago

Cause e know say una go carry am do content 😂

Ayomide❤️'s profile picture
Ayomide❤️1 month ago

If no be say country don spoil Why yahoo boy go dey follow people beat thief 🤲😂💔

THE MEME HUB's profile picture
THE MEME HUB1 month ago

I rather get electrocuted that you guys catch me 😂

favyyyy 🦋's profile picture
favyyyy 🦋1 month ago

Some thief get mind this time around oo 😂

Uncensored's profile picture
Uncensored1 month ago

Catch me if you can! Bro run from the people to seek help from NEPA. I surprise as NEPA no help😳 this poor thief.

Jude's profile picture
Jude1 month ago

Na me de up there

✸ Domma_MM 🐐♠️'s profile picture
✸ Domma_MM 🐐♠️1 month ago

😂😂😂😂😂😂

Ethel Edward's profile picture
Ethel Edward1 month ago

😂😂😂

Lovelyn's profile picture
Lovelyn1 month ago

Make NEPA people bring light 😂😂

Pelumi Samuel's profile picture
Pelumi Samuel1 month ago

Which kind tactic of escape come be this 😩😩😩😩

Nozy Funky Diablo's profile picture
Nozy Funky Diablo1 month ago

He no wan tear steps 😂

Don_Corizo's profile picture
Don_Corizo1 month ago

Na who dem catch be thief, na there I talk reach

BIG TIM 🥷's profile picture
BIG TIM 🥷1 month ago

@chineduhq Baba climb pole 😂 Thank God say na area wey no de get light

✸ Domma_MM 🐐♠️'s profile picture
✸ Domma_MM 🐐♠️1 month ago

Which kind style be this

BLACK NOiR's profile picture
BLACK NOiR1 month ago

If no be say Pole dey high, we for dey use am dry cloth., Nepa too useless, see as dem play on top wire

kvngwealth's profile picture
kvngwealth1 month ago

You go make am, just refuse to stop.

Precious Being🍑's profile picture
Precious Being🍑1 month ago

Hand later touch am

Energy⚡⚡⚡'s profile picture
Energy⚡⚡⚡1 month ago

Na mumu. No be him mate Dey use cutlass disturb adugbo?😅

BU$H BOÏ's profile picture
BU$H BOÏ1 month ago

E be them don de Kaku now , dem no de gree for the owner again 😆

Related Videos