ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Omo We don catch another thief o I think say August Na thief get am?๐
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Una for don allow tyla come lagos make this nigga go follow am dance for stage ๐๐๐

Thay have been planning this gay dude since he entered 100 level and introduced himself as gay at that Futo Guest house party. Now they have gotten what they wanted. Im very certain that he didnโt even steal anything. They were just looking for any accusation at all.

E come be like people they purposely Theif this days,because the entertainment from them na top notch ๐๐

This one really wan dance no be the stealing be his problem ๐

Aha ๐, wetin b this again ๐๐

"A Case study of a Dysfunctional Civilisation."๐๐

small yansh dey shake oh small yansh dey shake oh

Body for tell una if to say na dis one una go catch ๐คฃ

I first think say na tyla๐

nigeria canโt be a real country ey

As a young man Iโve always hated jungle justice and everyday I see reasons why I was right about it. If this crowd meets okowa who stole 1.3 trillion from them, theyโd be the ones twerking for him.

Omo no be small humiliation be this

So this is supposed to be enticing or what??? Grown men ridiculing a fellow human is the most human thing to exist!!!! Root of all ev!l!??? Definitely humans

This one done open free show for area people, you go dance tire

Tyla will be proud of him ๐๐๐ญ

Omo una catch am sharp ๐ August thief don resume work early. Make una secure una phone, money, and even breathing. Na so e dey go this month ๐คฆโโ๏ธ

@Phoenix_kielz ๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ I need to take dancing classes cus I go soon thief o

E be us dey do ourself. If Wike pass there una go hail am oh, beg am money join.

This is so absurd, idk why people enjoy humiliation

The funny thing about this videos is when this straight men catch thieves they ask them to twerk or dance like common man๐ญ๐ญ๐ญ

As Tyla no gree come our country again, make we use this one hold body

If person wan go tiff na to first arrange police wey go arrest you for corner make dem for no kill you๐ญ๐

Since 2026 set graduate, thief just full everywhere ๐

@L6A9S_ Dem go still beat am oo after this wonderful performance ๐ญ๐ญ๐คฃ..

People weh no thief last month thinking say this month go bang seeing this video, so this month no no favor thief too? ๐ฅฒ

This is weird and quite frankly, very unnecessary. Hand him over to the officials instead

@WinnieKangogo3 ๐๐who be this

The man is dancing to save his life from the judgement of petrol, tyre & matches. The idiot dey even dey twerk.

Youโll think itโs Tyla if you look am fast fast

Pray make life no ever put us for this kind settings

And for my school oooh then! U sure say no be him rob me in 2018? ๐๐ U go dance tire!

๐๐ August came with a reputation already? Every day another headline dropping. This month no wan rest.

Since we no gree allow tyla come we go get our own, type shittt ๐๐ญ๐ญ๐ญ
็ธๅ ณ่ง้ข
A THIEF CAUGHT ANOTHER THIEF IN ABA๐๐คฃ๐คฃ๐๐
Comodo๐โฝ
33,757 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
