Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omo this thief no wan gree make them catch am 🤣

51,457 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Lawii
Lawiivor 1 Monat

Person wey dem go use stone pluck like cashew

Profilbild von moneyhunter
moneyhuntervor 1 Monat

the werey no wan dance😂😂

Profilbild von Nothing Spoil
Nothing Spoilvor 1 Monat

But wetin this guy thief wey go make them find am like this😂

Profilbild von Bab_TblaQ
Bab_TblaQvor 1 Monat

He no wan twerk keh 👀 werey come down jeje JBL dey wait for you 😂😆

Profilbild von Fiona💔🍀💨
Fiona💔🍀💨vor 1 Monat

If after all this stress and they catch him, his name is sorry

Profilbild von OnlyAnthony
OnlyAnthonyvor 1 Monat

The kingdom of God suffers violence. Only the violent take it by force. 😂😂😂

Profilbild von Tony_Whillz
Tony_Whillzvor 1 Monat

Lmao 🤣 em wan mane God save am😂😂

Profilbild von Micheal meech
Micheal meechvor 1 Monat

I wan believe say this video na AI 😂

Profilbild von 𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿
𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿vor 1 Monat

If na you, you gree make dem catch you?

Profilbild von CHUKWUEMEKA
CHUKWUEMEKAvor 1 Monat

But how the guy take enter there like that 😂😂😂

Profilbild von ASSURANCE🪶
ASSURANCE🪶vor 1 Monat

No be every thief them day catch sha oo

Profilbild von chameleon
chameleonvor 1 Monat

E be like this one craze pass the cutlass own

Profilbild von Pazua GN Grokoto
Pazua GN Grokotovor 1 Monat

Make nepa just bring light I wan see something

Profilbild von THE MEME HUB
THE MEME HUBvor 1 Monat

Cause e know say una go carry am do content 😂

Profilbild von Ayomide❤️
Ayomide❤️vor 1 Monat

If no be say country don spoil Why yahoo boy go dey follow people beat thief 🤲😂💔

Profilbild von THE MEME HUB
THE MEME HUBvor 1 Monat

I rather get electrocuted that you guys catch me 😂

Profilbild von favyyyy 🦋
favyyyy 🦋vor 1 Monat

Some thief get mind this time around oo 😂

Profilbild von Uncensored
Uncensoredvor 1 Monat

Catch me if you can! Bro run from the people to seek help from NEPA. I surprise as NEPA no help😳 this poor thief.

Profilbild von Jude
Judevor 1 Monat

Na me de up there

Profilbild von ✸ Domma_MM 🐐♠️
✸ Domma_MM 🐐♠️vor 1 Monat

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Ethel Edward
Ethel Edwardvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Lovelyn
Lovelynvor 1 Monat

Make NEPA people bring light 😂😂

Profilbild von Pelumi Samuel
Pelumi Samuelvor 1 Monat

Which kind tactic of escape come be this 😩😩😩😩

Profilbild von Nozy Funky Diablo
Nozy Funky Diablovor 1 Monat

He no wan tear steps 😂

Profilbild von Don_Corizo
Don_Corizovor 1 Monat

Na who dem catch be thief, na there I talk reach

Profilbild von BIG TIM 🥷
BIG TIM 🥷vor 1 Monat

@chineduhq Baba climb pole 😂 Thank God say na area wey no de get light

Profilbild von ✸ Domma_MM 🐐♠️
✸ Domma_MM 🐐♠️vor 1 Monat

Which kind style be this

Profilbild von BLACK NOiR
BLACK NOiRvor 1 Monat

If no be say Pole dey high, we for dey use am dry cloth., Nepa too useless, see as dem play on top wire

Profilbild von kvngwealth
kvngwealthvor 1 Monat

You go make am, just refuse to stop.

Profilbild von Precious Being🍑
Precious Being🍑vor 1 Monat

Hand later touch am

Profilbild von Energy⚡⚡⚡
Energy⚡⚡⚡vor 1 Monat

Na mumu. No be him mate Dey use cutlass disturb adugbo?😅

Profilbild von BU$H BOÏ
BU$H BOÏvor 1 Monat

E be them don de Kaku now , dem no de gree for the owner again 😆

Ähnliche Videos