omo W0men dey suffer😭
59,939 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

@blizzstilldey 30k for day break you Dey expect me to Dey do 1minutes man Abi

She dey talk from experience

Till day break which means we go nack till day break, even if na 33 times sef we go nack 33 times

So make I no enjoy my money Dey play you think say boys dey pluck money for tree

Some people still dey work dey collect 30k every 2 weeks. Na him you collect just a night

U never see anything. How much be minimum wage?,

@blizzstilldey What kind of c¥rse is foundational c¥rse again 😂

So na only una serious date abi boyfriend suppose dey last 1 hour baa?

You wey wan sleep overnight collect 30k you no go get tolerance?😂😂😂 Na another man weekly earning o🤦♂️

Omo men dey suffer 😳 😢

People wey dey go for second round immediately after the fess one. How dem take dey do am sef, coz me after the fess one the toto/ breast will become irritating and disgusting to me..🤷🏾

Girl wey i control come my house better pass akpa the way some of them dey talk go make your gbola fall sef.

No be you go tell me how i go take spend my money oo If you no do make Monica de come oo Who get this cow 🐄

So nah OS dem use as there work Abi

This girl na Benin girl Dem too like bad things 😂

They really go through a lot

d foundational curse wey dem curve her she wan curse another person 😂 how she know generational curse

Who sent you to go am sale toto?

Sister na 30k ooooo

Sweat na water 🤣

Na today u know

🤣🤣🤣🤣

I don't know which part of Nigeria you people are, so 30 thousand is small money to give to somebody for just sex

Make I no enjoy my money??, shuuuu

Get instant $88,700 cash free! Click now:

Shut up. Work for the money what is two rounds. How many condoms Dey one pack?

Nah today U know

Lol

The kind drugs wey guys dh take ontop nack the muzz me sha the first time I take action bitter just for nack cardiac arrest almost hold cuz my heart come dh beat faster than what I expect cuz na GOD help me i almost slump never in my life wld I take anytin fr nack

Una dey give olosho 30k ke🥲

Even bricklayers no dey earn 30k and u expect me to get my money's worth? Better retire that toto now
