Loading video...
Video Failed to Load
Omooo some guys dey suffer ooo ๐คฆ๐ผโโ๏ธ๐ญ
26,395 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Download Cardsale and use my promo code 9JX56F u will get a reward of 3200 instantly

As a Nigeria man once your girls birthday is approaching and youโre broke my advise is for you to break up with her cause if you donโt provide or support her birthday she will surely breakup with you afterwards or use that medium to go for a better option so breakup today kings

Omo that birthday na their life oo ๐ฉ๐

Naso one girl beat a guy here because he didnโt give anything on her birthday , Omo the gist long Sha

Oga u lie there are still some ladies that are not only with a man cos what he can offer

Almajiri tun yawerey gan oooh๐๐๐

Awa ti gbon tipe Ati da sugar Sara ๐

@heis_kamal Wetin broke man eyes never see for this country ๐น

That girl no like am from the start Na him be mumu

Dodoyo dey suffer gan ooo

Women giving men money is like sin to Nigerian women

@IsaccPromise lol dodoyo plenty

Dodoyo go dance kelebuuu ๐น

Waiting patiently to have an almajiri make a comment under this tweet ๐

Me no fit you Watin you no fit give me

Dodoyo Dey suffer gan

I just Dey pity Nigerian men! Una go suffer for woman hand if u not ruthless like them!

Wating broke people do again Omo you no still collect shi shi from me if me and you never do introduction say we go Marry

Dodoyo go dance tungba ๐

Eje jesu ๐ฅน

Face me and talk to me direct abeg!!!! I don turn dodoyo finish!!! Imagine wetin my babe talk on my birthday!!!! And she's telling me she don't want A QUEEN WAS BORN CAPTION oooo.... somebody help me ๐ญ๐ซ๐

Egbon pls pick me I have done all the necessary since midnight

No be lie aje

@VictorAfol21738

๐ ๐

Word

Dodoyo go dance gbedu ๐๐

lol ๐ Almajiri go call u name tire, ah no phor

Hi am active let's connect

Make Una try da speak English abeg ๐คฆโโ๏ธno be everybody be Yoruba

Mko preach๐๐โค๏ธ

Dodoyo Abi Dodoyo!!!!๐คฃ
Related Videos
omoh some people really dey suffer for lagos oh ๐ญ๐ณ
biggest_cuban๐
49,180 views โข 9 days ago
Sensitive content
Men dey suffer ๐ญ๐ญ
Ayanfe
31,622 views โข 17 days ago
Sensitive content
Some men no get shame ooo๐ญ Why una go dey show mummy gbola on video call ๐ญ
Ayanfe
157,767 views โข 25 days ago
Sensitive content
omo W0men dey suffer๐ญ
SEUN Yk
60,447 views โข 1 month ago
